Difference between revisions of "export"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 3: | Line 3: | ||
From English: ''export'' | From English: ''export'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * èspɔ̂t |
<sm2>Pcm-ng-export.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-export.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-export.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-export.m.ogg</sm2> |
Revision as of 18:59, 11 August 2021
Naija
Etymology
From English: export
Pronunciation
- èspɔ̂t
Verb
- Make dem carry someting go anoder place.
- I know of person wey dey export dry fish go obodo oyibo. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I know of someone who exports dried fish abroad.)
- Na we dey export cocoa carry give dem but na we dey use money buy am again. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, We exports cocoa to them, and we are still the ones buying it back from them.)
Antonym
Translation
- English: export