Difference between revisions of "export"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From English: ''export''
 
From English: ''export''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* èspɔ́:t
+
* èspɔ̂t
 
<sm2>Pcm-ng-export.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-export.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-export.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-export.m.ogg</sm2>
Line 9: Line 9:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make dem carry someting go anoder place.
 
* Make dem carry someting go anoder place.
:* {{ux|dv| I know of person wey dey '''export''' dry fish go [[obodo oyibo]].|(NSC_Olukayode.S.M_2021, I know of someone who exports dried fish abroad.)}}
+
:* {{ux|dv| I know person wey dey '''export''' dry fish go [[obodo oyibo]].|(I know someone who exports dried fish abroad.)}}
:* {{ux|dv| Na we dey '''export''' cocoa carry give dem but na we dey use money buy am again.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, We exports cocoa to them, and we are still the ones buying it back from them.)}}
+
:* {{ux|dv| Na we dey '''export''' cocoa carry give dem but na we dey use money buy chocolate from dem. No be mumu be dat?|( We export cocoa to them, but we buy chocolates from them. Isn't that foolishness?)}}
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
* [[import]]
 
* [[import]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''export''
 
* English: ''export''

Latest revision as of 11:45, 5 May 2023

Naija

Etymology

From English: export

Pronunciation

  • èspɔ̂t


Verb

  • Make dem carry someting go anoder place.
  • I know person wey dey export dry fish go obodo oyibo.  — (I know someone who exports dried fish abroad.)
  • Na we dey export cocoa carry give dem but na we dey use money buy chocolate from dem. No be mumu be dat?  — ( We export cocoa to them, but we buy chocolates from them. Isn't that foolishness?)

Antonym

Translation

  • English: export