export

Revision as of 13:32, 28 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English: export

Pronunciation

  • èspɔ̂t


Verb

  • Make dem carry someting go anoder place.
  • I know person wey dey export dry fish go obodo oyibo.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I know someone who exports dried fish abroad.)
  • Na we dey export cocoa carry give dem but na we dey use money buy chocolate from dem. No be mumu be dat?  — (NSC_2021, We exports cocoa to them, but we buy chocolates from them. Isn't that foolishness?)

Antonym

Translation

  • English: export