Difference between revisions of "eye"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 25: | Line 25: | ||
#:* {{ux|dv|Which kind '''eye''' we go take look the work wey dem give us? |(jw__45597, How do we view the work given to us?)}} | #:* {{ux|dv|Which kind '''eye''' we go take look the work wey dem give us? |(jw__45597, How do we view the work given to us?)}} | ||
#:* {{ux|dv|Which '''eye''' I expect say make e take look me? |(deuber__6567, How do I expect him to view me?)}} | #:* {{ux|dv|Which '''eye''' I expect say make e take look me? |(deuber__6567, How do I expect him to view me?)}} | ||
− | # | + | #Na make person learn something well. |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|'''Put eye down'''. |(jw__30546, __pay attention__)}} |
#Person wey start dey wise up. | #Person wey start dey wise up. | ||
− | #:* {{ux|dv| As di kele come back from youth service, her '''eyes''' con open. |(NSC_Shulammite_2020, As the young lady returned from youth service, she | + | #:* {{ux|dv| As di kele come back from youth service, her '''eyes''' con open. |(NSC_Shulammite_2020, As the young lady returned from youth service, she had become smart.)}} |
#Dem dey monitor person. | #Dem dey monitor person. | ||
− | #:* {{ux|dv| Bros, | + | #:* {{ux|dv| Bros, '''put eye''' for your son, I see am dey waka with boys wey dey smoke igbo. |(NSC_Shulammite_2020. Sir, monitor your son, he is keeping bad company.)}} |
− | #:* {{ux|dv|E go good make EFCC | + | #:* {{ux|dv|E go good make EFCC '''put eye''' for all di people wey be say de dey office. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__16, You have started monitoring me.)}} |
# Na make person deal with anoder person. | # Na make person deal with anoder person. | ||
− | #:* {{ux|dv|E be like sey I go chop people '''eye'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)}} | + | #:* {{ux|dv|E be like sey I go '''chop''' people '''eye'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)}} |
#Condition where person dey vex. | #Condition where person dey vex. | ||
#:* {{ux|dv|Top-flight Spanish Club Barcelona '''eye''' dey red. |(bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are displeased.)}} | #:* {{ux|dv|Top-flight Spanish Club Barcelona '''eye''' dey red. |(bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are displeased.)}} | ||
#As per person join mouth put for something. | #As per person join mouth put for something. | ||
− | #:* {{ux|dv|Tori be say na sports and politics na im Weah go | + | #:* {{ux|dv|Tori be say na sports and politics na im Weah go '''put eye and mouth''' ontop. |(bbc__95224, The main gist is that, sports and politics are what Weah will focus on.)}} |
− | #:* {{ux|dv|dem wan | + | #:* {{ux|dv|dem wan '''put eye and mouth''', so dat di discussion no go turn to fight-fight. |(bbc__25440, They want to intervene so that the discussion will not degenerate into a fight.)}} |
#Na make person do somtin [[korokoro]]. | #Na make person do somtin [[korokoro]]. | ||
− | #:* {{ux|dv|God go punish people wey | + | #:* {{ux|dv|God go punish people wey '''open eye do''' wetin e no like.— |(jw__32645, God will punish those who intentionally do what he dislike.)}} |
#Na make people reason togeda. | #Na make people reason togeda. | ||
− | #:* {{ux|dv|Like Saraki, Kwankwaso comot from APC and re-join PDP wen im stop to dey | + | #:* {{ux|dv|Like Saraki, Kwankwaso comot from APC and re-join PDP wen im stop to dey '''see eye to eye''' wit di way di party dey waka. |(bbc__63889, Like Saraki, Kwankwaso left from APC and re-joined PDP when he stopped agreeing with the manner in which they run the party.)}} |
#Person don experience someting. | #Person don experience someting. | ||
− | #:* {{ux|dv|If you don | + | #:* {{ux|dv|If you don '''see''' love before '''eye to eye''', if you don see love before, you go know sey love dey exist. |(NST_cleaned__18824, If you've come face to face with love, if you've experienced it before, you'll know that love is real.)}} |
#Person wey know how tings dey go. | #Person wey know how tings dey go. | ||
− | #:* {{ux|dv| Di plenti waka waka, as e no di stay for kontri don make pipo di | + | #:* {{ux|dv| Di plenti waka waka, as e no di stay for kontri don make pipo di '''shine eye''' for weti e di do. |(bbc__27632, His many travels has made people in the country curious.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 13:45, 7 December 2020
Naija
Etymology
From: English eye
Pronunciation
- áì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 24
- Frequency rank in NSC treebank: 401
- Frequency in raw corpus: 1768
- Frequency rank in raw corpus: 217
Definition
Wetin person take dey see.
Noun
- Di part of person body wey e dey take see someting.
- My eye dey pain me since morning o — (NSC__Shulammite_2020_ My eyes have been hurting since morning. )
- Look the police for eye. — (jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)
- Sand don enter im eye as e dey play with sand sand for outside. — (NSC__Shulammite_2020_ Sand entered his eye while playing with sand outside .)
- Di way person dey look something/somebody.
- Which kind eye we go take look the work wey dem give us? — (jw__45597, How do we view the work given to us?)
- Which eye I expect say make e take look me? — (deuber__6567, How do I expect him to view me?)
- Na make person learn something well.
- Put eye down. — (jw__30546, __pay attention__)
- Person wey start dey wise up.
- As di kele come back from youth service, her eyes con open. — (NSC_Shulammite_2020, As the young lady returned from youth service, she had become smart.)
- Dem dey monitor person.
- Bros, put eye for your son, I see am dey waka with boys wey dey smoke igbo. — (NSC_Shulammite_2020. Sir, monitor your son, he is keeping bad company.)
- E go good make EFCC put eye for all di people wey be say de dey office. — (LAG_39_Recording-Wahala_T__16, You have started monitoring me.)
- Na make person deal with anoder person.
- E be like sey I go chop people eye. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)
- Condition where person dey vex.
- Top-flight Spanish Club Barcelona eye dey red. — (bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are displeased.)
- As per person join mouth put for something.
- Tori be say na sports and politics na im Weah go put eye and mouth ontop. — (bbc__95224, The main gist is that, sports and politics are what Weah will focus on.)
- dem wan put eye and mouth, so dat di discussion no go turn to fight-fight. — (bbc__25440, They want to intervene so that the discussion will not degenerate into a fight.)
- Na make person do somtin korokoro.
- God go punish people wey open eye do wetin e no like.— — (jw__32645, God will punish those who intentionally do what he dislike.)
- Na make people reason togeda.
- Like Saraki, Kwankwaso comot from APC and re-join PDP wen im stop to dey see eye to eye wit di way di party dey waka. — (bbc__63889, Like Saraki, Kwankwaso left from APC and re-joined PDP when he stopped agreeing with the manner in which they run the party.)
- Person don experience someting.
- If you don see love before eye to eye, if you don see love before, you go know sey love dey exist. — (NST_cleaned__18824, If you've come face to face with love, if you've experienced it before, you'll know that love is real.)
- Person wey know how tings dey go.
- Di plenti waka waka, as e no di stay for kontri don make pipo di shine eye for weti e di do. — (bbc__27632, His many travels has made people in the country curious.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: eye, stare, greedy, smart, aware
Verb
- Make person dey person one kind one kind.
- For di meeting today ehn! na so dem begin to dey eye demsef — (NSC__Shulammite_2020_ During the meeting today, they were making faces at each other.)
- Make person dey get longer throat for someting.
- Saraki na number three oga for Nigeria goment and e be like say im dey eye to be Presido. — (bbc__87021, Saraki is the third highest officer in Nigeria government, but it seems he wants to contest for the post of the president.)
Adjective
- Some men na big eye dem get, — (NST_cleaned__14300, Some men are just greedy.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: making faces, greedy