Difference between revisions of "eye"

Line 25: Line 25:
 
#:* {{ux|dv|Which kind '''eye''' we go take look the work wey dem give us? |(jw__45597, How do we view the work given to us?)}}
 
#:* {{ux|dv|Which kind '''eye''' we go take look the work wey dem give us? |(jw__45597, How do we view the work given to us?)}}
 
#:* {{ux|dv|Which '''eye''' I expect say make e take look me? |(deuber__6567,  How do I expect him to view me?)}}
 
#:* {{ux|dv|Which '''eye''' I expect say make e take look me? |(deuber__6567,  How do I expect him to view me?)}}
#Na make person learn something well.
 
#:* {{ux|dv|'''Put eye down'''. |(jw__30546, __pay attention__)}}
 
#Person wey start dey wise up.
 
#:* {{ux|dv| As di kele come back from youth service, her '''eyes''' con open.  |(NSC_Shulammite_2020, As the young lady returned from youth service, she had become smart.)}}
 
#Dem dey monitor person.
 
#:* {{ux|dv| Bros, '''put eye''' for your son, I see am dey waka with boys wey dey smoke igbo. |(NSC_Shulammite_2020. Sir, monitor your son, he is keeping bad company.)}}
 
#:* {{ux|dv|E go good make EFCC '''put eye''' for all di people wey be say de dey office. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__16, You have started monitoring me.)}}
 
 
# Na make person deal with anoder person.  
 
# Na make person deal with anoder person.  
#:* {{ux|dv|E be like sey I go '''chop''' people '''eye'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)}}
+
#:* {{ux|dv|E be like sey I go chop people '''eye'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)}}
 
#Condition where person dey vex.
 
#Condition where person dey vex.
 
#:* {{ux|dv|Top-flight Spanish Club Barcelona '''eye''' dey red. |(bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are displeased.)}}
 
#:* {{ux|dv|Top-flight Spanish Club Barcelona '''eye''' dey red. |(bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are displeased.)}}
#As per person join mouth put for something.
 
#:* {{ux|dv|Tori be say na sports and politics na im Weah go '''put eye and mouth''' ontop. |(bbc__95224,  The main gist is that, sports and politics are what Weah will focus on.)}}
 
#:* {{ux|dv|dem wan '''put eye and mouth''', so dat di discussion no go turn to fight-fight. |(bbc__25440, They want to intervene so that the discussion will not degenerate into a fight.)}}
 
#Na make person do somtin [[korokoro]].
 
#:* {{ux|dv|God go punish people wey '''open eye do''' wetin e no like.​—  |(jw__32645, God will punish those who intentionally do what he dislike.)}}
 
#Na make people reason togeda.
 
#:* {{ux|dv|Like Saraki, Kwankwaso comot from APC and re-join PDP wen im stop to dey '''see eye to eye''' wit di way di party dey waka. |(bbc__63889, Like Saraki, Kwankwaso left from APC and re-joined PDP when he stopped agreeing with the manner in which they run the party.)}}
 
#Person don experience someting.
 
#:* {{ux|dv|If you don '''see''' love before '''eye to eye''', if you don see love before, you go know sey love dey exist. |(NST_cleaned__18824, If you've come face to face with love, if you've experienced it before, you'll know that love is real.)}}
 
#Person wey know how tings dey go.
 
#:* {{ux|dv| Di plenti waka waka, as e no di stay for kontri don make pipo di '''shine eye''' for weti e di do. |(bbc__27632, His many travels has made people in the country curious.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 12:43, 8 December 2020

Naija

Etymology

From: English eye

Pronunciation

  • áì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 24
  • Frequency rank in NSC treebank: 401
  • Frequency in raw corpus: 1768
  • Frequency rank in raw corpus: 217

Definition

Wetin person take dey see.

Noun

  1. Di part of person body wey e dey take see someting.
    • My eye dey pain me since morning o  — (NSC__Shulammite_2020_ My eyes have been hurting since morning. )
    • Look the police for eye.  — (jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)
    • Sand don enter im eye as e dey play with sand sand for outside.  — (NSC__Shulammite_2020_ Sand entered his eye while playing with sand outside .)
  2. Di way person dey look something/somebody.
    • Which kind eye we go take look the work wey dem give us?  — (jw__45597, How do we view the work given to us?)
    • Which eye I expect say make e take look me?  — (deuber__6567, How do I expect him to view me?)
  3. Na make person deal with anoder person.
    • E be like sey I go chop people eye.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)
  4. Condition where person dey vex.
    • Top-flight Spanish Club Barcelona eye dey red.  — (bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are displeased.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: eye, stare, greedy, smart, aware

Verb

  1. Make person dey person one kind one kind.
    • For di meeting today ehn! na so dem begin to dey eye demsef  — (NSC__Shulammite_2020_ During the meeting today, they were making faces at each other.)
  2. Make person dey get longer throat for someting.
    • Saraki na number three oga for Nigeria goment and e be like say im dey eye to be Presido.  — (bbc__87021, Saraki is the third highest officer in Nigeria government, but it seems he wants to contest for the post of the president.)

Adjective

  • Some men na big eye dem get,  — (NST_cleaned__14300, Some men are just greedy.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: making faces, greedy