Difference between revisions of "eyeservice"

Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* áìsɛ́vìs
+
* áísɛ́vìs
 
<sm2>Pcm-ng-eyeservice.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-eyeservice.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-eyeservice.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-eyeservice.m.ogg</sm2>

Revision as of 19:06, 11 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English eye service

Pronunciation

  • áísɛ́vìs

Play

Noun

  • Sey person dey do someting just make people for see am sey e do am, if de comot e no go do am again.
  • Cos e wan make dem promote am, e con dey do eyeservice.  — (Egbokhare_2020, Because he/she wants to be promoted, he/she then started bootlicking.)
  • Make e dey do eyeservice dey go, hand go touch am laslas.  — (NSC_2021, He/She can go on pretending, he/she will get found out eventually.)

Synonyms

wayo

Translations

  • English: psychophancy