eyeservice
Naija
Alternative forms
Etymology
From English eye service
Pronunciation
- áìsɛ́vìs
Noun
- Sey person dey do someting just make people for see am sey e do am, if de comot e no go do am again.
- Cos e wan make dem promote am, e con dey do eye service. — (Egbokhare_2020, Because he/she wants to be promoted, he/she then started bootlicking.)
Synonyms
Translations
- English: psychophancy