eyeservice

Revision as of 10:39, 27 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English eye service

Pronunciation

  • áìsɛ́vìs

Play

Definition

Sey person dey do someting just make people for see am sey e do am, if de comot e no go do am again.

Noun

  • Cos e wan make dem promote am, e con dey do eye service.  — (Egbokhare_2020, Because he/she wants to be promoted, he/she then started bootlicking.)

Synonyms

wayo,

Translations

  • English: psychophancy