Difference between revisions of "fabu"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Talk wey no be true
+
Talk wey no be true
 
#:*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)}}
 
#:*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)}}
 
#:*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(NSC_Shulammite_2020, The story James told was unbelievable.)}}
 
#:*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(NSC_Shulammite_2020, The story James told was unbelievable.)}}

Revision as of 13:10, 7 December 2020

Naija

Etymology

From English: fable

Pronunciation

  • fàbú

Play Play

Definition

Sey person dey lie lie.

Noun

Talk wey no be true

    • No mind am o, na fabu e dey talk since o.  — (Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)
    • Di fabu James bin give us no be small o!  — (NSC_Shulammite_2020, The story James told was unbelievable.)
    • Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand.  — (NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)

Synonym

Translations

  • English: lie

Verb

  1. Make person dey talk wetin no be true.
    • Dat girly dey fabu her papa always o.  — (NCS_Shulammite 2020, The girl always lies to her father.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: lie