Difference between revisions of "fabu"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 23: | Line 23: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
+ | ====Transitive==== | ||
Make person dey talk wetin no be true. | Make person dey talk wetin no be true. | ||
− | :* {{ux|dv| Dat girly dey '''fabu''' her papa always o. |(NCS_Shulammite 2020, The girl | + | :* {{ux|dv| Dat girly dey '''fabu''' her papa always o. |(NCS_Shulammite 2020, The girl deceives her father all the time.)}} |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[lie lie]] | * [[lie lie]] |
Revision as of 12:40, 11 December 2020
Naija
Etymology
From English: fable
Pronunciation
- fàbú
Definition
Sey person dey lie lie.
Noun
Talk wey no be true
- No mind am o, na fabu e dey talk since o. — (Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)
- Di fabu James bin give us no be small o! — (NSC_Shulammite_2020, The story James told was unbelievable.)
- Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand. — (NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)
Synonym
Translations
- English: lie
Verb
Transitive
Make person dey talk wetin no be true.
- Dat girly dey fabu her papa always o. — (NCS_Shulammite 2020, The girl deceives her father all the time.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: lie