Difference between revisions of "fabu"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-fabu.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fabu.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fabu.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fabu.m.ogg</sm2>  
 
===Definition===
 
Sey person dey lie lie.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 10:59, 25 May 2021

Naija

Etymology

From English: fable

Pronunciation

  • fàbú

Play Play

Noun

Talk wey no be true

  • No mind am o, na fabu e dey talk since o.  — (Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)
  • Di fabu James bin give us no be small o!  — (NSC_Shulammite_2020, The story James told was unbelievable.)
  • Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand.  — (NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)

Synonym

Translations

  • English: lie

Verb

Transitive

Make person dey talk wetin no be true.

  • Dat girly dey fabu her papa always o.  — (NCS_Shulammite 2020, The girl deceives her father all the time.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: lie