Difference between revisions of "fabu"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Talk wey no be true | + | * Talk wey no be true |
:*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)}} | :*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)}} | ||
:*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(NSC_Shulammite_2020, The story James told was unbelievable.)}} | :*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(NSC_Shulammite_2020, The story James told was unbelievable.)}} |
Revision as of 11:00, 25 May 2021
Naija
Etymology
From English: fable
Pronunciation
- fàbú
Noun
- Talk wey no be true
- No mind am o, na fabu e dey talk since o. — (Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)
- Di fabu James bin give us no be small o! — (NSC_Shulammite_2020, The story James told was unbelievable.)
- Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand. — (NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)
Synonym
Translations
- English: lie
Verb
Transitive
Make person dey talk wetin no be true.
- Dat girly dey fabu her papa always o. — (NCS_Shulammite 2020, The girl deceives her father all the time.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: lie