Difference between revisions of "fabu"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
− | Make person dey talk wetin no be true. | + | * Make person dey talk wetin no be true. |
:* {{ux|dv| Dat girly dey '''fabu''' her papa always o. |(NCS_Shulammite 2020, The girl deceives her father all the time.)}} | :* {{ux|dv| Dat girly dey '''fabu''' her papa always o. |(NCS_Shulammite 2020, The girl deceives her father all the time.)}} | ||
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[lie lie]], [[audio]] | * [[lie lie]], [[audio]] |
Revision as of 11:01, 25 May 2021
Naija
Etymology
From English: fable
Pronunciation
- fàbú
Noun
- Talk wey no be true
- No mind am o, na fabu e dey talk since o. — (Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)
- Di fabu James bin give us no be small o! — (NSC_Shulammite_2020, The story James told was unbelievable.)
- Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand. — (NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)
Synonym
Translations
- English: lie
Verb
Transitive
- Make person dey talk wetin no be true.
- Dat girly dey fabu her papa always o. — (NCS_Shulammite 2020, The girl deceives her father all the time.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: lie