Difference between revisions of "fabu"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
* Make person dey talk wetin no be true. | * Make person dey talk wetin no be true. | ||
− | :* {{ux|dv| Dat girly dey '''fabu''' her papa always o. | + | :* {{ux|dv| Dat girly dey '''fabu''' her papa always o.|(NSC_2020, The girl deceives her father all the time.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 11:06, 5 July 2022
Naija
Etymology
From English: fable
Pronunciation
- fàbú
Noun
- Talk wey no be true.
- No mind am o, na fabu e dey talk since o. — (Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)
- Di fabu James bin give us no be small o! — (NSC_2020, The story James told was unbelievable.)
- Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand. — (NCS_2020, When Ejiro lies, his nose grows.)
Synonym
Translations
- English: lie
Verb
- Make person dey talk wetin no be true.
- Dat girly dey fabu her papa always o. — (NSC_2020, The girl deceives her father all the time.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: lie