Difference between revisions of "fabu"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
:*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)}} | :*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)}} | ||
:*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(NSC_2020, The story James told was unbelievable.)}} | :*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(NSC_2020, The story James told was unbelievable.)}} | ||
− | :*{{ux|dv| Wen Ejiro dey yan '''fabu''', im nose dey expand. |( | + | :*{{ux|dv| Wen Ejiro dey yan '''fabu''', im nose dey expand. |(NSC_2020, When Ejiro lies, his nose grows.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[yarn]] | * [[yarn]] |
Revision as of 11:07, 5 July 2022
Naija
Etymology
From English: fable
Pronunciation
- fàbú
Noun
- Talk wey no be true.
- No mind am o, na fabu e dey talk since o. — (Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)
- Di fabu James bin give us no be small o! — (NSC_2020, The story James told was unbelievable.)
- Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand. — (NSC_2020, When Ejiro lies, his nose grows.)
Synonym
Translations
- English: lie
Verb
- Make person dey talk wetin no be true.
- Dat girly dey fabu her papa always o. — (NSC_2020, The girl deceives her father all the time.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: lie