Difference between revisions of "fabu"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Talk wey no be true. | * Talk wey no be true. | ||
− | :*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |( | + | :*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Ignore him. He has been lying on and on.)}} |
− | :*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|( | + | :*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(The story James told was unbelievable.)}} |
− | :*{{ux|dv| Wen Ejiro dey yan '''fabu''', im nose dey expand. |( | + | :*{{ux|dv| Wen Ejiro dey yan '''fabu''', im nose dey expand. |(When Ejiro lies, his nose grows.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[yarn]] | * [[yarn]] | ||
Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
* Make person dey talk wetin no be true. | * Make person dey talk wetin no be true. | ||
− | :* {{ux|dv| Dat girly dey '''fabu''' her papa always o. | + | :* {{ux|dv| Dat girly dey '''fabu''' her papa always o.|(NSC_2020, The girl deceives her father all the time.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 11:50, 5 May 2023
Naija
Etymology
From English: fable
Pronunciation
- fàbú
Noun
- Talk wey no be true.
- No mind am o, na fabu e dey talk since o. — (Ignore him. He has been lying on and on.)
- Di fabu James bin give us no be small o! — (The story James told was unbelievable.)
- Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand. — (When Ejiro lies, his nose grows.)
Synonym
Translations
- English: lie
Verb
- Make person dey talk wetin no be true.
- Dat girly dey fabu her papa always o. — (NSC_2020, The girl deceives her father all the time.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: lie