Difference between revisions of "fabu"

 
(2 intermediate revisions by one other user not shown)
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Talk wey no be true.
 
* Talk wey no be true.
:*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)}}
+
:*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Ignore him. He has been lying on and on.)}}
:*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(NSC_2020, The story James told was unbelievable.)}}
+
:*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(The story James told was unbelievable.)}}
:*{{ux|dv| Wen Ejiro dey yan '''fabu''', im nose dey expand.  |(NCS_2020, When Ejiro lies, his nose grows.)}}
+
:*{{ux|dv| Wen Ejiro dey yan '''fabu''', im nose dey expand.  |(When Ejiro lies, his nose grows.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[yarn]]
 
* [[yarn]]
Line 20: Line 20:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Transitive====
 
 
* Make person dey talk wetin no be true.
 
* Make person dey talk wetin no be true.
:* {{ux|dv| Dat girly dey '''fabu''' her papa always o. |(NCS_Olukayode.S.M 2020, The girl deceives her father all the time.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat girly dey '''fabu''' her papa always o.|(NSC_2020, The girl deceives her father all the time.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 11:50, 5 May 2023

Naija

Etymology

From English: fable

Pronunciation

  • fàbú

Play Play

Noun

  • Talk wey no be true.
  • No mind am o, na fabu e dey talk since o.  — (Ignore him. He has been lying on and on.)
  • Di fabu James bin give us no be small o!  — (The story James told was unbelievable.)
  • Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand.  — (When Ejiro lies, his nose grows.)

Synonym

Translations

  • English: lie

Verb

  • Make person dey talk wetin no be true.
  • Dat girly dey fabu her papa always o.  — (NSC_2020, The girl deceives her father all the time.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: lie