Difference between revisions of "fabu"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
(31 intermediate revisions by 9 users not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-fabu.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fabu.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Noun=== |
− | + | * Talk wey no be true. | |
+ | :*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Ignore him. He has been lying on and on.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(The story James told was unbelievable.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv| Wen Ejiro dey yan '''fabu''', im nose dey expand. |(When Ejiro lies, his nose grows.)}} | ||
+ | ====Synonym==== | ||
+ | * [[yarn]] | ||
− | === | + | ====Translations==== |
− | * | + | * English: ''lie'' |
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * | + | * Make person dey talk wetin no be true. |
− | *{{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Dat girly dey '''fabu''' her papa always o.|(NSC_2020, The girl deceives her father all the time.)}} |
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[lie lie]] | + | * [[lie lie]], [[audio]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[Talk true]] | * [[Talk true]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''lie'' | * English: ''lie'' |
Latest revision as of 11:50, 5 May 2023
Naija
Etymology
From English: fable
Pronunciation
- fàbú
Noun
- Talk wey no be true.
- No mind am o, na fabu e dey talk since o. — (Ignore him. He has been lying on and on.)
- Di fabu James bin give us no be small o! — (The story James told was unbelievable.)
- Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand. — (When Ejiro lies, his nose grows.)
Synonym
Translations
- English: lie
Verb
- Make person dey talk wetin no be true.
- Dat girly dey fabu her papa always o. — (NSC_2020, The girl deceives her father all the time.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: lie