Difference between revisions of "fabu"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
# Talk wey no be true | # Talk wey no be true | ||
#:*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Egbokhare_2020, Ignore him. He/she has been lying since.)}} | #:*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Egbokhare_2020, Ignore him. He/she has been lying since.)}} | ||
− | *{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(NSC_Shulammite_2020, The story James narrated was unbelievable.)}} | + | #:*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(NSC_Shulammite_2020, The story James narrated was unbelievable.)}} |
====Related form==== | ====Related form==== | ||
[[fabu fabu]] | [[fabu fabu]] |
Revision as of 18:16, 7 October 2020
Naija
Etymology
From English: fable
Pronunciation
- fàbú
Definition
Sey person dey lie lie.
Noun
- Talk wey no be true
- No mind am o, na fabu e dey talk since o. — (Egbokhare_2020, Ignore him. He/she has been lying since.)
- Di fabu James bin give us no be small o! — (NSC_Shulammite_2020, The story James narrated was unbelievable.)
Related form
Synonym
Antonyms
Translations
- English: lie
Verb
- . Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand. — (NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)
- . Dat girly dey fabu her papa always o. — (NCS_Shulammite 2020, The girl always lies to her father.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: lie