Difference between revisions of "fabu"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 26: | Line 26: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # | + | # Make person dey talk wetin no be true. |
#:* {{ux|dv| Dat girly dey '''fabu''' her papa always o. |(NCS_Shulammite 2020, The girl always lies to her father.)}} | #:* {{ux|dv| Dat girly dey '''fabu''' her papa always o. |(NCS_Shulammite 2020, The girl always lies to her father.)}} | ||
Revision as of 18:23, 7 October 2020
Naija
Etymology
From English: fable
Pronunciation
- fàbú
Definition
Sey person dey lie lie.
Noun
- Talk wey no be true
- No mind am o, na fabu e dey talk since o. — (Egbokhare_2020, Ignore him. He/she has been lying since.)
- Di fabu James bin give us no be small o! — (NSC_Shulammite_2020, The story James narrated was unbelievable.)
- Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand. — (NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)
Related form
Synonym
Antonyms
Translations
- English: lie
Verb
- Make person dey talk wetin no be true.
- Dat girly dey fabu her papa always o. — (NCS_Shulammite 2020, The girl always lies to her father.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: lie