Difference between revisions of "fabu"
(→Naija) |
|||
Line 19: | Line 19: | ||
* [[fabu fabu]] | * [[fabu fabu]] | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | * | + | * [[yarn]] |
+ | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[true]] | * [[true]] |
Revision as of 10:36, 27 October 2020
Naija
Etymology
From English: fable
Pronunciation
- fàbú
Definition
Sey person dey lie lie.
Noun
- Talk wey no be true
- No mind am o, na fabu e dey talk since o. — (Egbokhare_2020, Ignore him. He/she has been lying since.)
- Di fabu James bin give us no be small o! — (NSC_Shulammite_2020, The story James narrated was unbelievable.)
- Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand. — (NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)
Related form
Synonym
Antonyms
Translations
- English: lie
Verb
- Make person dey talk wetin no be true.
- Dat girly dey fabu her papa always o. — (NCS_Shulammite 2020, The girl always lies to her father.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: lie