Difference between revisions of "fabu"
(→Noun) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Talk wey no be true | # Talk wey no be true | ||
− | #:*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Egbokhare_2020, Ignore him. He | + | #:*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)}} |
− | #:*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(NSC_Shulammite_2020, The story James | + | #:*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(NSC_Shulammite_2020, The story James told was unbelievable.)}} |
#:*{{ux|dv| Wen Ejiro dey yan '''fabu''', im nose dey expand. |(NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)}} | #:*{{ux|dv| Wen Ejiro dey yan '''fabu''', im nose dey expand. |(NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Revision as of 13:09, 7 December 2020
Naija
Etymology
From English: fable
Pronunciation
- fàbú
Definition
Sey person dey lie lie.
Noun
- Talk wey no be true
- No mind am o, na fabu e dey talk since o. — (Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)
- Di fabu James bin give us no be small o! — (NSC_Shulammite_2020, The story James told was unbelievable.)
- Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand. — (NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)
Synonym
Translations
- English: lie
Verb
- Make person dey talk wetin no be true.
- Dat girly dey fabu her papa always o. — (NCS_Shulammite 2020, The girl always lies to her father.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: lie