Difference between revisions of "fabu"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Talk wey no be true
+
* Talk wey no be true.
 
:*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)}}
 
:*{{ux|dv| No mind am o, na '''fabu''' e dey talk since o. |(Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)}}
 
:*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(NSC_Shulammite_2020, The story James told was unbelievable.)}}
 
:*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(NSC_Shulammite_2020, The story James told was unbelievable.)}}

Revision as of 13:01, 1 July 2021

Naija

Etymology

From English: fable

Pronunciation

  • fàbú

Play Play

Noun

  • Talk wey no be true.
  • No mind am o, na fabu e dey talk since o.  — (Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)
  • Di fabu James bin give us no be small o!  — (NSC_Shulammite_2020, The story James told was unbelievable.)
  • Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand.  — (NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)

Synonym

Translations

  • English: lie

Verb

Transitive

  • Make person dey talk wetin no be true.
  • Dat girly dey fabu her papa always o.  — (NCS_Shulammite 2020, The girl deceives her father all the time.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: lie