Difference between revisions of "fabu"

Line 16: Line 16:
 
#:*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(NSC_Shulammite_2020, The story James narrated was unbelievable.)}}
 
#:*{{ux|dv| Di '''fabu''' James bin give us no be small o!|(NSC_Shulammite_2020, The story James narrated was unbelievable.)}}
 
#:*{{ux|dv| Wen Ejiro dey yan '''fabu''', im nose dey expand.  |(NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)}}
 
#:*{{ux|dv| Wen Ejiro dey yan '''fabu''', im nose dey expand.  |(NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)}}
====Related form====
 
* [[fabu fabu]]
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[yarn]]
 
* [[yarn]]

Revision as of 16:38, 12 November 2020

Naija

Etymology

From English: fable

Pronunciation

  • fàbú

Play Play

Definition

Sey person dey lie lie.

Noun

  1. Talk wey no be true
    • No mind am o, na fabu e dey talk since o.  — (Egbokhare_2020, Ignore him. He/she has been lying since.)
    • Di fabu James bin give us no be small o!  — (NSC_Shulammite_2020, The story James narrated was unbelievable.)
    • Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand.  — (NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)

Synonym

Translations

  • English: lie

Verb

  1. Make person dey talk wetin no be true.
    • Dat girly dey fabu her papa always o.  — (NCS_Shulammite 2020, The girl always lies to her father.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: lie