fabu
Naija
Etymology
From English: fable
Pronunciation
- fàbú
Definition
Sey person dey lie lie.
Noun
Talk wey no be true
- No mind am o, na fabu e dey talk since o. — (Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)
- Di fabu James bin give us no be small o! — (NSC_Shulammite_2020, The story James told was unbelievable.)
- Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand. — (NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)
Synonym
Translations
- English: lie
Verb
Make person dey talk wetin no be true.
- Dat girly dey fabu her papa always o. — (NCS_Shulammite 2020, The girl always lies to her father.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: lie