fabu
Naija
Etymology
From English: fable
Pronunciation
- fàbú
Noun
- Talk wey no be true.
- No mind am o, na fabu e dey talk since o. — (Egbokhare_2020, Ignore him. He has been lying on and on.)
- Di fabu James bin give us no be small o! — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The story James told was unbelievable.)
- Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand. — (NCS_Olukayode.S.M 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)
Synonym
Translations
- English: lie
Verb
Transitive
- Make person dey talk wetin no be true.
- Dat girly dey fabu her papa always o. — (NCS_Olukayode.S.M 2020, The girl deceives her father all the time.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: lie