fabu

Revision as of 18:06, 7 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English: fable

Pronunciation

  • fàbú

Play Play

Definition

Sey person dey lie lie.

Noun

  • No mind am o, na fabu e dey talk since o.  — (Egbokhare 2020, Ignore him. He/she has been lying since.)
  • Di fabu James bin give us no be small o!  — (NSC_Shulammite 2020, The story James narrated was unbelievable.)

Antonyms

Translations

  • English: lie

Verb

  • . Wen Ejiro dey yan fabu, im nose dey expand.  — (NCS_Shulammite 2020, When Ejiro lies, his nose grows.)
  • . Dat girly dey fabu her papa always o.  — (NCS_Shulammite 2020, The girl always lies to her father.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: lie