Difference between revisions of "fada"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
(52 intermediate revisions by 12 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * fader, | + | * [[fader]], [[father]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''father''. | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* fádà | * fádà | ||
<sm2>Pcm-ng-fada.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fada.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-fada.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-fada.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Noun=== |
− | * | + | # Wetin dem dey call Man wey born pikin. |
− | + | #:* {{ux|dv|Your '''fada''' na beta person o.|(Your dad is a good person.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|So I reach dere, I reach my '''fada''' community, I see my relation, I see my relation dere. |(ONI_02_I-Like-My-Girlfriend-So-Much_M__52, So, I got there... I got to my father's community and I saw my relation....I saw my relation there.)}} | |
− | * | + | # [[Oga]] patapata for gang. |
− | + | #:* {{ux|dv|Deir '''fada''' for [[aye]] don talk say make dem kill di boy.|(Their ''gang leader'' has talked that they should kill the boy.)}} | |
− | + | # Person wey sabi someting pass everybody | |
+ | #:* {{ux|dv|For this spare part business, no try oga Ebuka, im na our '''fada'''.|(As far as it is this Spare part business, Mr Ebuka is the best.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|If you be fan of science fiction movie or movie dem wey get special effects den you need to twale for Méliès, dem call am di '''fada''' of special effects. |(bbc__57819, If you are a fan of scientific fiction movie or movies that have special effects , then you will thrill for Méliès, they call him the ''father'' of special effects.)}} | ||
+ | ===Pronunciation=== | ||
+ | * fàdá | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-fada2.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-fada2.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Man wey go seminary finish, dem com ordain am for Catholic church. | |
− | + | :* {{ux|dv|I go see '''fada''' for confession.|(I went to meet the priest for confession.)}} | |
− | * | + | :* {{ux|dv|Our '''fada''' for St. Patrick young pass una own for St Dominic.|(Our priest at St Patrick is younger than the one the one at St. Dominic.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[pile]], [[pàlè]], [[papa]], [[daddy]] |
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: father, Reverend | + | * English: ''father'', ''Reverend Father'', ''gang leader'', ''founder'' |
Latest revision as of 11:52, 5 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English father.
Pronunciation
- fádà
Noun
- Wetin dem dey call Man wey born pikin.
- Your fada na beta person o. — (Your dad is a good person.)
- So I reach dere, I reach my fada community, I see my relation, I see my relation dere. — (ONI_02_I-Like-My-Girlfriend-So-Much_M__52, So, I got there... I got to my father's community and I saw my relation....I saw my relation there.)
- Oga patapata for gang.
- Deir fada for aye don talk say make dem kill di boy. — (Their gang leader has talked that they should kill the boy.)
- Person wey sabi someting pass everybody
- For this spare part business, no try oga Ebuka, im na our fada. — (As far as it is this Spare part business, Mr Ebuka is the best.)
- If you be fan of science fiction movie or movie dem wey get special effects den you need to twale for Méliès, dem call am di fada of special effects. — (bbc__57819, If you are a fan of scientific fiction movie or movies that have special effects , then you will thrill for Méliès, they call him the father of special effects.)
Pronunciation
- fàdá
Noun
- Man wey go seminary finish, dem com ordain am for Catholic church.
- I go see fada for confession. — (I went to meet the priest for confession.)
- Our fada for St. Patrick young pass una own for St Dominic. — (Our priest at St Patrick is younger than the one the one at St. Dominic.)
Synonyms
Translations
- English: father, Reverend Father, gang leader, founder