Difference between revisions of "fada"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * fádà | + | * fádà |
<sm2>Pcm-ng-fada.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fada.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-fada.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fada.m.ogg</sm2> |
Revision as of 16:44, 7 September 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English father.
Pronunciation
- fádà
Noun
- Wetin dem dey call Man wey born pikin.
- Your fada na beta person o. — (Egbokhare 2020, Your dad is a good person.)
- So I reach dere, I reach my fada community, I see my relation, I see my relation dere. — (ONI_02_I-Like-My-Girlfriend-So-Much_M__52, So, I got there... I got to my father's community and I saw my relation....I saw my relation there.)
- Oga patapata for gang.
- Deir fada for aye don talk say make dem kill di boy. — (Egbokhare 2020, Their gang leader has talked that they should kill the boy.)
- Person wey sabi someting pass everybody
- For this spare part business, no try oga Ebuka, im na our fada . — (NSC_Legbeti_2021, As far as it is this Spare part business, Mr Ebuka is the best.)
- If you be fan of science fiction movie or movie dem wey get special effects den you need to twale for Méliès, dem call am di fada of special effects. — (bbc__57819, If you are a fan of scientific fiction movie or movies that have special effects , then you will thrill for Melies, they call him the father of special effects.)
Pronunciation
- fàdá
Noun
- Man wey go seminary finish, dem com ordain am for Catholic church.
- I go see fada for confession. — (Egbokhare 2020, I went to meet the priest for confession.)
- Our fada for St. Patrick young pass una own for St Dominic — (NSC_Legbeti_2021, Our priest at St Patrick is younger than the one the one at St. Dominic.)
Synonyms
Translations
- English: father, Reverend Father, gang leader, founder.