Difference between revisions of "fashi"

Line 12: Line 12:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make person waka leave someting follow anoda wey.   
+
# Make person waka leave someting follow anoda way.   
#:* {{ux|dv|Di girl just '''fashi''' de man im born for, come follow de big man.|( Egbokhare_2020. The lady abandoned the father of her child and went for a rich man.)}}
+
#:* {{ux|dv|E be like sey di union don '''fashi''' de struggle o.|(NSC_2020, It seems like the union has abandoned the struggle.)}}
#:* {{ux|dv|e be like say the Union don '''fashi''' de struggle o .|(NSC_2020. The union has abandoned the struggle.)}}
+
#:* {{ux|dv|If de no invite you, you no go '''fashi''' dem go your house go sleep?|(NSC_2022, If they don’t invite you, won’t you ignore them, go to your house and then go to sleep?)}}
 
#Make person end all [[talk talk]] for matter.  
 
#Make person end all [[talk talk]] for matter.  
 
#:* {{ux|dv|Di ref give dem wayo, '''fashi!'''.|( Egbokhare_2020, The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)}}
 
#:* {{ux|dv|Di ref give dem wayo, '''fashi!'''.|( Egbokhare_2020, The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)}}
#:* {{ux|dv| '''fashi!''', I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.|( NSC_2020. Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''fashi!''', I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.|(NSC_2020, Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)}}
 
# Make person no too put mind for matter.
 
# Make person no too put mind for matter.
#:* {{ux|dv| Ken too dey form serious, tell am make e dey '''fashi''' many tings [[smallsmall]].|(NSC__2020. Ken is always too serious, tell him to relax.)}}
+
#:* {{ux|dv| Ken too dey form serious, tell am make e dey '''fashi''' many tings [[smallsmall]].|(NSC__2020, Ken is always too serious, tell him to relax.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 12:44, 5 July 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • fáʃì

Play Play

Verb

  1. Make person waka leave someting follow anoda way.
    • E be like sey di union don fashi de struggle o.  — (NSC_2020, It seems like the union has abandoned the struggle.)
    • If de no invite you, you no go fashi dem go your house go sleep?  — (NSC_2022, If they don’t invite you, won’t you ignore them, go to your house and then go to sleep?)
  2. Make person end all talk talk for matter.
    • Di ref give dem wayo, fashi!.  — ( Egbokhare_2020, The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)
    • fashi!, I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.  — (NSC_2020, Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)
  3. Make person no too put mind for matter.
    • Ken too dey form serious, tell am make e dey fashi many tings smallsmall.  — (NSC__2020, Ken is always too serious, tell him to relax.)

Synonyms

Translations

  • English: neglect, abandon