Difference between revisions of "fashi"

Line 25: Line 25:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
*English: ''neglect'', ''abandon''
+
*English: ''neglect'', ''abandon, ignore''
 +
 
 +
===Interjection===
 +
* Word wey person dey talk to take show sey e want  end  talk talk for matter.
 +
*: Di ref do dem wayo, fashi!. (The referee cheated them, forget it!)
 +
Fashi!, I no go ever fit chop pizza belleful, I be kpako boy. (Forget it, as a local chap, pizzza is not a full meal for me.)

Revision as of 12:47, 5 July 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • fáʃì

Play Play

Verb

  1. Make person waka leave someting follow anoda way.
    • E be like sey di union don fashi de struggle o.  — (NSC_2020, It seems like the union has abandoned the struggle.)
    • If de no invite you, you no go fashi dem go your house go sleep?  — (NSC_2022, If they don’t invite you, won’t you ignore them, go to your house and then go to sleep?)
  2. Make person end all talk talk for matter.
    • Di ref give dem wayo, fashi!.  — ( Egbokhare_2020, The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)
    • fashi!, I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.  — (NSC_2020, Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)
  3. Make person no too put mind for matter.
    • Ken too dey form serious, tell am make e dey fashi many tings smallsmall.  — (NSC__2020, Ken is always too serious, tell him to relax.)

Synonyms

Translations

  • English: neglect, abandon, ignore

Interjection

  • Word wey person dey talk to take show sey e want end talk talk for matter.
    Di ref do dem wayo, fashi!. (The referee cheated them, forget it!)

Fashi!, I no go ever fit chop pizza belleful, I be kpako boy. (Forget it, as a local chap, pizzza is not a full meal for me.)