Difference between revisions of "fashi"

 
(9 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''fash''
+
From: ''Unknown''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 12: Line 12:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Na make person waka leave someting follow anoda wey.   
+
# Make person waka leave someting follow anoda way.   
#:* {{ux|dv|Di girl just '''fashi''' de man im born for, come follow de big man.|( Egbokhare_2020. The lady abandoned the father of her child and went for a rich man.)}}
+
#:* {{ux|dv|E be like sey di union don '''fashi''' de struggle o.|(It seems like the union has abandoned the struggle.)}}
#:* {{ux|dv|e be like say the Union don '''fashi''' de struggle o .|(NSC_Legbeti_2020. The union has abandoned the struggle.)}}
+
#:* {{ux|dv|If de no invite you, you no go '''fashi''' dem go your house go sleep?|(If they don’t invite you, won’t you ignore them, go to your house and then go to sleep?)}}
#na make person end all [[talk-talk]] for matter.  
+
#Make person end all [[talk talk]] for matter.  
#:* {{ux|dv|Di ref give dem wayo, '''fashi!'''.|( Egbokhare_2020.  (The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)}}
+
#:* {{ux|dv|Di ref give dem wayo, '''fashi!'''.|(The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)}}
#:* {{ux|dv| '''fashi!''', I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.|( NSC_Legbeti_2020. Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''fashi!''', I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.|(Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)}}
#na make person freestyle.  
+
# Make person no too put mind for matter.
#:* {{ux|dv| Ken too dey form serious, tell am make e dey '''fashi''' many tings [[small small]].|(NSC_Legbeti_2020. Ken is always too serious, tell him to relax.)}}
+
#:* {{ux|dv| Ken too dey form serious, tell am make e dey '''fashi''' many tings [[smallsmall]].|(Ken is always too serious, tell him to relax.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 25: Line 25:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
*English: ''neglect'', ''abandon''
+
*English: ''neglect'', ''abandon, ignore''
 +
 
 +
===Interjection===
 +
* Word wey person dey talk to take show sey e want  end  talk talk for matter.
 +
:* {{ux|dv|Di ref do dem wayo, '''fashi'''! |(The referee cheated them, forget it!)}}
 +
:* {{ux|dv|'''Fashi'''!, I no go ever fit chop pizza belleful, I be kpako boy.|(Forget it, as a local chap, pizzza is not a full meal for me.)}}

Latest revision as of 12:00, 5 May 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • fáʃì

Play Play

Verb

  1. Make person waka leave someting follow anoda way.
    • E be like sey di union don fashi de struggle o.  — (It seems like the union has abandoned the struggle.)
    • If de no invite you, you no go fashi dem go your house go sleep?  — (If they don’t invite you, won’t you ignore them, go to your house and then go to sleep?)
  2. Make person end all talk talk for matter.
    • Di ref give dem wayo, fashi!.  — (The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)
    • fashi!, I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.  — (Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)
  3. Make person no too put mind for matter.
    • Ken too dey form serious, tell am make e dey fashi many tings smallsmall.  — (Ken is always too serious, tell him to relax.)

Synonyms

Translations

  • English: neglect, abandon, ignore

Interjection

  • Word wey person dey talk to take show sey e want end talk talk for matter.
  • Di ref do dem wayo, fashi!  — (The referee cheated them, forget it!)
  • Fashi!, I no go ever fit chop pizza belleful, I be kpako boy.  — (Forget it, as a local chap, pizzza is not a full meal for me.)