Difference between revisions of "fashi"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 13: | Line 13: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person waka leave someting follow anoda way. | # Make person waka leave someting follow anoda way. | ||
− | #:* {{ux|dv|E be like sey di union don '''fashi''' de struggle o.|( | + | #:* {{ux|dv|E be like sey di union don '''fashi''' de struggle o.|(It seems like the union has abandoned the struggle.)}} |
− | #:* {{ux|dv|If de no invite you, you no go '''fashi''' dem go your house go sleep?|( | + | #:* {{ux|dv|If de no invite you, you no go '''fashi''' dem go your house go sleep?|(If they don’t invite you, won’t you ignore them, go to your house and then go to sleep?)}} |
#Make person end all [[talk talk]] for matter. | #Make person end all [[talk talk]] for matter. | ||
− | #:* {{ux|dv|Di ref give dem wayo, '''fashi!'''.|( | + | #:* {{ux|dv|Di ref give dem wayo, '''fashi!'''.|(The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)}} |
− | #:* {{ux|dv| '''fashi!''', I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.|( | + | #:* {{ux|dv| '''fashi!''', I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.|(Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)}} |
# Make person no too put mind for matter. | # Make person no too put mind for matter. | ||
− | #:* {{ux|dv| Ken too dey form serious, tell am make e dey '''fashi''' many tings [[smallsmall]].|( | + | #:* {{ux|dv| Ken too dey form serious, tell am make e dey '''fashi''' many tings [[smallsmall]].|(Ken is always too serious, tell him to relax.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 29: | Line 29: | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
* Word wey person dey talk to take show sey e want end talk talk for matter. | * Word wey person dey talk to take show sey e want end talk talk for matter. | ||
− | * | + | :* {{ux|dv|Di ref do dem wayo, '''fashi'''! |(The referee cheated them, forget it!)}} |
− | * | + | :* {{ux|dv|'''Fashi'''!, I no go ever fit chop pizza belleful, I be kpako boy.|(Forget it, as a local chap, pizzza is not a full meal for me.)}} |
Latest revision as of 12:00, 5 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- fáʃì
Verb
- Make person waka leave someting follow anoda way.
- E be like sey di union don fashi de struggle o. — (It seems like the union has abandoned the struggle.)
- If de no invite you, you no go fashi dem go your house go sleep? — (If they don’t invite you, won’t you ignore them, go to your house and then go to sleep?)
- Make person end all talk talk for matter.
- Di ref give dem wayo, fashi!. — (The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)
- fashi!, I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy. — (Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)
- Make person no too put mind for matter.
- Ken too dey form serious, tell am make e dey fashi many tings smallsmall. — (Ken is always too serious, tell him to relax.)
Synonyms
Translations
- English: neglect, abandon, ignore
Interjection
- Word wey person dey talk to take show sey e want end talk talk for matter.
- Di ref do dem wayo, fashi! — (The referee cheated them, forget it!)
- Fashi!, I no go ever fit chop pizza belleful, I be kpako boy. — (Forget it, as a local chap, pizzza is not a full meal for me.)