Difference between revisions of "fashi"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | #na make person | + | #na make person waka leave someting follow anoda wey. |
#:* {{ux|dv|Di girl just '''fashee''' de man im born for, come follow de big man.|( Egbokhare_2020. The lady abandoned the father of her child and went for a rich man.)}} | #:* {{ux|dv|Di girl just '''fashee''' de man im born for, come follow de big man.|( Egbokhare_2020. The lady abandoned the father of her child and went for a rich man.)}} | ||
#:* {{ux|dv|e be like say the Union don '''fashee''' de struggle o .|(NSC_Legbeti_2020. The union has abandoned the struggle.)}} | #:* {{ux|dv|e be like say the Union don '''fashee''' de struggle o .|(NSC_Legbeti_2020. The union has abandoned the struggle.)}} | ||
#na make person end all [[talk-talk]] for matter. | #na make person end all [[talk-talk]] for matter. | ||
#:* {{ux|dv|Di ref give dem wayo, '''fashi!'''.|( Egbokhare_2020. (The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)}} | #:* {{ux|dv|Di ref give dem wayo, '''fashi!'''.|( Egbokhare_2020. (The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| '''fashee!''', I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.|( NSC_Legbeti_2020. Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)}} | + | #:* {{ux|dv| '''fashee!''', I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.|( NSC_Legbeti_2020. Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)}}#n#na a #na make person freestyle. |
+ | #:* {{ux|dv| Ken too dey form serious everybody, tell am make e dey '''fashee''' [[small small]].|(NSC_Legbeti_2020. Ken is always too serious, tell him to relax.)}} | ||
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[freestyle]], [[forget]] | * [[freestyle]], [[forget]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | + | *English: ''neglect'', ''abandone'' | |
− | * English: | ||
− |
Revision as of 13:48, 23 November 2020
Naija
Alternative forms
- fashee, farshi
Etymology
From: English fashi
Pronunciation
- fáʃì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 4
- Frequency rank in raw corpus: 12679
Verb
- na make person waka leave someting follow anoda wey.
- Di girl just fashee de man im born for, come follow de big man. — ( Egbokhare_2020. The lady abandoned the father of her child and went for a rich man.)
- e be like say the Union don fashee de struggle o . — (NSC_Legbeti_2020. The union has abandoned the struggle.)
- na make person end all talk-talk for matter.
- Di ref give dem wayo, fashi!. — ( Egbokhare_2020. (The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)
- fashee!, I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy. — ( NSC_Legbeti_2020. Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)#n#na a #na make person freestyle.
- Ken too dey form serious everybody, tell am make e dey fashee small small. — (NSC_Legbeti_2020. Ken is always too serious, tell him to relax.)
Synonyms
Translations
- English: neglect, abandone