fashi
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- fáʃì
Verb
- Make person waka leave someting follow anoda wey.
- Di girl just fashi de man im born for, come follow de big man. — ( Egbokhare_2020. The lady abandoned the father of her child and went for a rich man.)
- e be like say the Union don fashi de struggle o . — (NSC_2020. The union has abandoned the struggle.)
- Make person end all talk talk for matter.
- Di ref give dem wayo, fashi!. — ( Egbokhare_2020, The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)
- fashi!, I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy. — ( NSC_2020. Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)
- Make person no too put mind for matter.
- Ken too dey form serious, tell am make e dey fashi many tings smallsmall. — (NSC__2020. Ken is always too serious, tell him to relax.)
Synonyms
Translations
- English: neglect, abandon