fashi

Revision as of 13:49, 23 November 2020 by 154.66.43.49 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

  • fashee, farshi

Etymology

From: English fashi

Pronunciation

  • fáʃì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 12679

Verb

  1. na make person waka leave someting follow anoda wey.
    • Di girl just fashee de man im born for, come follow de big man.  — ( Egbokhare_2020. The lady abandoned the father of her child and went for a rich man.)
    • e be like say the Union don fashee de struggle o .  — (NSC_Legbeti_2020. The union has abandoned the struggle.)
  2. na make person end all talk-talk for matter.
    • Di ref give dem wayo, fashi!.  — ( Egbokhare_2020. (The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)
    • fashee!, I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.  — ( NSC_Legbeti_2020. Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)
  3. na make person freestyle.
    • Ken too dey form serious everybody, tell am make e dey fashee small small.  — (NSC_Legbeti_2020. Ken is always too serious, tell him to relax.)

Synonyms

Translations

  • English: neglect, abandone