fasting

Naija

Etymology

From English: fasting

Pronunciation

  • fástìŋ

Play Play

Noun

  • Wetin happen wey be sey person or people gree sey de no go chop because of someting.
  • Our church get fasting tomorrow.  — (There's a fast at my church tomorrow.)
  • E no say eh make we con go dey do fasting, and prayer,  — (BEN_20_Fasting_DG__30, He didn't say we should partake in fasting and praying.)
  • Na Mondays and Thursdays dem dey normally do their fasting.  — (jw__29357, They fast on Mondays and Thursdays.)

Related forms

Translations

  • English: fast