Difference between revisions of "fast"

 
(2 intermediate revisions by one other user not shown)
Line 6: Line 6:
 
<sm2>Pcm-ng-fast.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fast.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fast.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fast.m.ogg</sm2>  
 +
 +
===Adverb===
 +
* As someting dey go quick.
 +
:* {{ux|dv|I dey wait make e come '''fast''' abeg make I go rest.|(JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting, I want it to come quick, I want to rest.)}}
 +
:* {{ux|dv| Na your hand e dey. If you do am '''fast''' na you e go pay. If you no still do am like dat, na you still know.
 +
|(It’s in your hands. If you do it quickly, you’ll benefit. If you don’t do it that way, it’s still your business.)}}
 +
 +
====Related Forms====
 +
[[fast fast]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''fast, quickly''
 +
 +
===Adjective===
 +
* Sey someting dey move quick.
 +
:* {{ux|dv| Dat babe '''fast''', just now just now she don finish law school.|(That lady is fast, she has already finished law school.)}}
 +
:* {{ux|dv| Dis car '''fast''' o. And e no be like wetin go fit run like dis o. |( This car is fast, and it doesn't look very fast.)}}
 +
====Translation====
 +
* English: ''fast'', ''quick''
 +
 +
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin dey happen wey be sey people no dey chop because sey dem dey pray.
+
* Wetin dey happen wey be sey person or people gree dey de no go chop because of something.
 
:* {{ux|dv| Our tradition for my house na to break di '''fast''' wit dates , fruits and cold milkshake. |(bbc__79650, It is a tradition in my house to break every fast with dates, fruits and cold milkshakes.)}}
 
:* {{ux|dv| Our tradition for my house na to break di '''fast''' wit dates , fruits and cold milkshake. |(bbc__79650, It is a tradition in my house to break every fast with dates, fruits and cold milkshakes.)}}
 
:* {{ux|dv| Muslims across di world dey observe Ramadan '''fast''' now. |(bbc__64490, Muslims across the world observes the Ramadan fast.)}}
 
:* {{ux|dv| Muslims across di world dey observe Ramadan '''fast''' now. |(bbc__64490, Muslims across the world observes the Ramadan fast.)}}
Line 15: Line 35:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Intransitive====
+
* Make people gree dey de no go chop because of something..
* Make people no chop because dem dey pray.
 
 
:* {{ux|dv| Oga Nababhani say pipo need to respect di month and odas wey dey '''fast'''. |(bbc__76791, Mr Nababhani said people need to respect the month and others who fast.)}}
 
:* {{ux|dv| Oga Nababhani say pipo need to respect di month and odas wey dey '''fast'''. |(bbc__76791, Mr Nababhani said people need to respect the month and others who fast.)}}
:* {{ux|dv| Me I '''fast''' last week. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, I fasted last week.)}}
+
:* {{ux|dv|If I tell you sey I dey '''fast''' you con see me dey chop, just take am sey I just fast finish before you see me.|(If I tell you that I’m fasting  and you see me eating, just assume I just finished fasting before you saw me.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 24: Line 43:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''to abstain from food''
 
* English: ''to abstain from food''
 
===Adverb===
 
* Di way wey someting dey go quick.
 
:* {{ux|dv| So something like eba, if you eat am, when your body want change am to sugar, e dey go high very '''fast'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__259, When you eat something like eba, when your body converts it to sugar, it goes high very fast.)}}
 
:* {{ux|dv|I dey wait make e come '''fast''' abeg make I go rest, |(JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting, I want it to come quick, I want to rest.)}}
 
====Related Forms====
 
[[fast fast]]
 
====Translations====
 
* English: ''quickly''
 
 
====Translations====
 
* English: ''fast, quickly''
 
 
===Adjective===
 
* Sey someting dey move quick.
 
:* {{ux|dv| Dat babe '''fast''', just now just now she don finish law school.|(NSC_201, That lady is fast, she has already finished law school.)}}
 
:* {{ux|dv| Dis car '''fast''' o. And e no be like wetin go fit run like dis o. |(NSC_2021, This car is fast, and it doesn't look very fast.)}}
 
====Translation====
 
* English: ''fast'', ''quick''
 

Latest revision as of 12:00, 5 May 2023

Naija

Etymology

From English: fast

Pronunciation

  • fâst

Play Play

Adverb

  • As someting dey go quick.
  • I dey wait make e come fast abeg make I go rest.  — (JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting, I want it to come quick, I want to rest.)
  • Na your hand e dey. If you do am fast na you e go pay. If you no still do am like dat, na you still know.

 — (It’s in your hands. If you do it quickly, you’ll benefit. If you don’t do it that way, it’s still your business.)

Related Forms

fast fast

Translations

  • English: fast, quickly

Adjective

  • Sey someting dey move quick.
  • Dat babe fast, just now just now she don finish law school.  — (That lady is fast, she has already finished law school.)
  • Dis car fast o. And e no be like wetin go fit run like dis o.  — ( This car is fast, and it doesn't look very fast.)

Translation

  • English: fast, quick


Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person or people gree dey de no go chop because of something.
  • Our tradition for my house na to break di fast wit dates , fruits and cold milkshake.  — (bbc__79650, It is a tradition in my house to break every fast with dates, fruits and cold milkshakes.)
  • Muslims across di world dey observe Ramadan fast now.  — (bbc__64490, Muslims across the world observes the Ramadan fast.)

Translations

  • English: fast

Verb

  • Make people gree dey de no go chop because of something..
  • Oga Nababhani say pipo need to respect di month and odas wey dey fast.  — (bbc__76791, Mr Nababhani said people need to respect the month and others who fast.)
  • If I tell you sey I dey fast you con see me dey chop, just take am sey I just fast finish before you see me.  — (If I tell you that I’m fasting and you see me eating, just assume I just finished fasting before you saw me.)

Synonyms

Translations

  • English: to abstain from food