Difference between revisions of "fast"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
(19 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-fast.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fast.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Adverb=== |
− | * | + | * As someting dey go quick. |
− | + | :* {{ux|dv|I dey wait make e come '''fast''' abeg make I go rest.|(JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting, I want it to come quick, I want to rest.)}} | |
− | * | + | :* {{ux|dv| Na your hand e dey. If you do am '''fast''' na you e go pay. If you no still do am like dat, na you still know. |
− | + | |(It’s in your hands. If you do it quickly, you’ll benefit. If you don’t do it that way, it’s still your business.)}} | |
− | |||
+ | ====Related Forms==== | ||
+ | [[fast fast]] | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''fast, quickly'' | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | Sey someting dey move quick. | + | * Sey someting dey move quick. |
− | + | :* {{ux|dv| Dat babe '''fast''', just now just now she don finish law school.|(That lady is fast, she has already finished law school.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Dis car '''fast''' o. And e no be like wetin go fit run like dis o. |( This car is fast, and it doesn't look very fast.)}} | |
− | + | ====Translation==== | |
− | + | * English: ''fast'', ''quick'' | |
− | |||
− | |||
− | ==== | ||
− | * English: | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Wetin dey happen wey be sey person or people gree dey de no go chop because of something. | ||
+ | :* {{ux|dv| Our tradition for my house na to break di '''fast''' wit dates , fruits and cold milkshake. |(bbc__79650, It is a tradition in my house to break every fast with dates, fruits and cold milkshakes.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Muslims across di world dey observe Ramadan '''fast''' now. |(bbc__64490, Muslims across the world observes the Ramadan fast.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | *English: ''fast'' |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make people gree dey de no go chop because of something.. | |
− | + | :* {{ux|dv| Oga Nababhani say pipo need to respect di month and odas wey dey '''fast'''. |(bbc__76791, Mr Nababhani said people need to respect the month and others who fast.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|If I tell you sey I dey '''fast''' you con see me dey chop, just take am sey I just fast finish before you see me.|(If I tell you that I’m fasting and you see me eating, just assume I just finished fasting before you saw me.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[fasting]] |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: to | + | * English: ''to abstain from food'' |
Latest revision as of 12:00, 5 May 2023
Naija
Etymology
From English: fast
Pronunciation
- fâst
Adverb
- As someting dey go quick.
- I dey wait make e come fast abeg make I go rest. — (JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting, I want it to come quick, I want to rest.)
- Na your hand e dey. If you do am fast na you e go pay. If you no still do am like dat, na you still know.
— (It’s in your hands. If you do it quickly, you’ll benefit. If you don’t do it that way, it’s still your business.)
Related Forms
Translations
- English: fast, quickly
Adjective
- Sey someting dey move quick.
- Dat babe fast, just now just now she don finish law school. — (That lady is fast, she has already finished law school.)
- Dis car fast o. And e no be like wetin go fit run like dis o. — ( This car is fast, and it doesn't look very fast.)
Translation
- English: fast, quick
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person or people gree dey de no go chop because of something.
- Our tradition for my house na to break di fast wit dates , fruits and cold milkshake. — (bbc__79650, It is a tradition in my house to break every fast with dates, fruits and cold milkshakes.)
- Muslims across di world dey observe Ramadan fast now. — (bbc__64490, Muslims across the world observes the Ramadan fast.)
Translations
- English: fast
Verb
- Make people gree dey de no go chop because of something..
- Oga Nababhani say pipo need to respect di month and odas wey dey fast. — (bbc__76791, Mr Nababhani said people need to respect the month and others who fast.)
- If I tell you sey I dey fast you con see me dey chop, just take am sey I just fast finish before you see me. — (If I tell you that I’m fasting and you see me eating, just assume I just finished fasting before you saw me.)
Synonyms
Translations
- English: to abstain from food