Difference between revisions of "fast"

Line 17: Line 17:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
Sey someting dey move quick.  
 
Sey someting dey move quick.  
#: {{ux|dv| Di tin dey spread '''fast''' '''fast'''. |(bbc__1857, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Di tin dey spread fast '''fast'''. |(bbc__1857, __no translation__)}}
#: {{ux|dv| Music wey '''fast''' and strong beat go ginger pikin to wake up sharp-sharp |(bbc__69191, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|So something like eba, if you eat am, when your body want change am to sugar, e dey go high very '''fast'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__259, So, something like eba, if you eat it, when your body converts it to sugar, it goes high very fast.)}}
Sey people no chop because sey dem dey pray.
+
#:* {{ux|dv|I dey wait make e come '''fast''' abeg make I go rest, |(JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting for it to come fast please, so that I will rest.)}}
#: {{ux|dv| Food dey jolli pipo to eat afta di whole '''fast''' mata Breaking di '''fast''' |(bbc__49447, __no translation__)}}
+
 
#: {{ux|dv| Our tradition for my house na to break di '''fast''' wit dates , fruits and cold milkshake. |(bbc__79650, __no translation__)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''fast''
 
 
  
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
fast: no definition -- Definition in Naija?
+
Di way wey someting dey go quick.
 
+
#:* {{ux|dv| But person wey sabi type fit copy words '''fast''' fast. |(bbc__23328, __no translation__)}}
 
+
#:* {{ux|dv|Di tin dey spread '''fast''' fast. |(bbc__1857, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|Di tin dey spread '''fast''' '''fast'''. |(bbc__1857, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
#: {{ux|dv|Oh e dey recover very '''fast''', he is coming back very, very soon. |(WAZA_04_Press-Review_DG__58, Oh, he is recovering very fast; He is coming back, very very soon.)}}
 
#: {{ux|dv|E say: Everything dey happen quick-quick, and I no wan talk too '''fast''', but we dey ask everybodi to respect di need for safety, make things no enter fight-fight. |(bbc__45615, __no translation__)}}
 
  
  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''fast''
 
 
  
 +
===Noun===
 +
when people no dey chop because sey dem dey pray.
 +
#:* {{ux|dv| Our tradition for my house na to break di '''fast''' wit dates , fruits and cold milkshake. |(bbc__79650, __no translation__)}}
 +
#:* {{ux|dv| Muslims across di world dey observe Ramadan '''fast''' now. |(bbc__64490, __no translation__)}}
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Make person or someting move quick.
+
Make people no chop because dem dey pray.
 
+
#*: {{ux|dv| Oga Nabahani say pipo need to respect di month and odas wey dey '''fast'''. |(bbc__76791, __no translation__)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Muslims '''fast''' don enta 10 days now so e remain about 19 or 20 days for di fasting month to end and for Sallah celebrations to start. |(bbc__69220, __no translation__)}}
#: {{ux|dv| Men, di guy '''fast''' o. See as e take collect di money.| (Egbokhare)}}
+
===Synonyms====
#: {{ux|dv|Computer dey make the work '''fast'''. |(jw__6039, __no translation__)}
+
* [[fasting]]
 
 
# obl:arg (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Bashir Ahmad Na wen im break ramadan '''fast''' wit some of im executive ogas for Aso rock yesterday na im President Buhari make dis promise. |(bbc__19218, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Although di workers don return to work, dem say bin say if di leadership no act '''fast''' on top wetin dem promise, dem go still do I no go gree. |(bbc__14495, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|If e believe say im dey '''fast''', e go wan show imsef. |(bbc__3711, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|NurPhoto Ethiopia Coptic Christians dey celebrate Christmas for 2018 Dem dey '''fast''' |(bbc__75783, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|To make identification of new cases dey '''fast''', dem don build six laboratory for di affected provinces. |(bbc__94469, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You fit, you fit dey obey God, your man of God say make you '''fast''', and Government say okay pay em tax, |(BEN_20_Fasting_DG__42, You can... you can be obeying God... your man of God said you should fast and the Government says okay, pay their tax.)}}
 
# conj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|I dey wait make e come '''fast''' abeg make I go rest, |(JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting for it to come fast please, so that I will rest.)}}
 
#: {{ux|dv|Kano Sharia Police don begin arrest 'prostitutes and criminals' ahead of Ramadan '''fast''' Kano State don get first ever Chinese chief |(bbc__61848, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|MOHAMED EL-SHAHED Muslims across di world dey observe Ramadan '''fast''' now. |(bbc__64490, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So something like eba, if you eat am, when your body want change am to sugar, e dey go high very '''fast'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__259, So, something like eba, if you eat it, when your body converts it to sugar, it goes high very fast.)}}
 
# aux-mark (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Oga Nabahani say pipo need to respect di month and odas wey dey '''fast'''. |(bbc__76791, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E want make dem know sey dem no suppose dey put mind sey im disciples go dey follow the things wey people for Jew religion dey do, like to dey '''fast'''. |(jw__20043, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E add say INEC don deploy better equipment and workers go registration centre to make di work easy and '''fast'''. |(bbc__43819, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|When BBC News Pidgin ask am if e get any word for their fans, Mr Ogunlano say im wan thank dem, and make di pregnant women wey talk to dem stay strong, and remember say dancing fit make labour dey easy and '''fast'''. |(bbc__99682, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dambazau jollificate wit Moslems unto di way dem finish di Ramadan '''fast''' ten over ten. |(bbc__26796, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As plenty job no too dey northern Ghana, apart from farming - many people don see dis one as opportunity to make '''fast''' money, even though e no dey work like dat most times. |(bbc__17337, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Wetin you suppose know about Ramadan fasting Kano Sharia Police don begin arrest 'prostitutes and criminals' ahead of Ramadan '''fast''' |(bbc__99614, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Muslims '''fast''' don enta 10 days now so e remain about 19 or 20 days for di fasting month to end and for Sallah celebrations to start. |(bbc__69220, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* cheap 0.58 131, simple 0.56 170, steady 0.55 54, quickly 0.54 50, low 0.54 197, available 0.52 98, difficult 0.51 126, healthy 0.51 80, slow 0.50 111
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* cheap 0.58 131, simple 0.56 170, steady 0.55 54, quickly 0.54 50, low 0.54 197, available 0.52 98, difficult 0.51 126, healthy 0.51 80, slow 0.50 111
+
* [[
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to cheat in a clever way
+
* English: ''to abstain from food''

Revision as of 11:42, 4 February 2021

Naija

Etymology

From English: fast

Pronunciation

  • fâst

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 901
  • Frequency in raw corpus: 207
  • Frequency rank in raw corpus: 1293


Adjective

Sey someting dey move quick.

    • Di tin dey spread fast fast.  — (bbc__1857, __no translation__)
    • So something like eba, if you eat am, when your body want change am to sugar, e dey go high very fast.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__259, So, something like eba, if you eat it, when your body converts it to sugar, it goes high very fast.)
    • I dey wait make e come fast abeg make I go rest,  — (JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting for it to come fast please, so that I will rest.)


Translations

  • English: fast


Adverb

Di way wey someting dey go quick.

    • But person wey sabi type fit copy words fast fast.  — (bbc__23328, __no translation__)
    • Di tin dey spread fast fast.  — (bbc__1857, __no translation__)


Translations

  • English: fast

Noun

when people no dey chop because sey dem dey pray.

    • Our tradition for my house na to break di fast wit dates , fruits and cold milkshake.  — (bbc__79650, __no translation__)
    • Muslims across di world dey observe Ramadan fast now.  — (bbc__64490, __no translation__)

Verb

Make people no chop because dem dey pray.

    • Oga Nabahani say pipo need to respect di month and odas wey dey fast.  — (bbc__76791, __no translation__)
    • Muslims fast don enta 10 days now so e remain about 19 or 20 days for di fasting month to end and for Sallah celebrations to start.  — (bbc__69220, __no translation__)

Synonyms=

Antonyms

  • [[

Translations

  • English: to abstain from food