Difference between revisions of "fast"
(→Naija) |
|||
Line 17: | Line 17: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
Sey someting dey move quick. | Sey someting dey move quick. | ||
− | + | :* {{ux|dv| Di tin dey spread fast '''fast'''. |(bbc__1857,It spreads very fast.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| So something like eba, if you eat am, when your body want change am to sugar, e dey go high very '''fast'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__259, When you eat something like eba, when your body converts it to sugar, it goes high very fast.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|I dey wait make e come '''fast''' abeg make I go rest, |(JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting, I want it to come quick, I want to rest.)}} | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''fast'' | + | * English: ''fast, quick'' |
− | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== |
Revision as of 12:18, 4 February 2021
Naija
Etymology
From English: fast
Pronunciation
- fâst
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 7
- Frequency rank in NSC treebank: 901
- Frequency in raw corpus: 207
- Frequency rank in raw corpus: 1293
Adjective
Sey someting dey move quick.
- Di tin dey spread fast fast. — (bbc__1857,It spreads very fast.)
- So something like eba, if you eat am, when your body want change am to sugar, e dey go high very fast. — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__259, When you eat something like eba, when your body converts it to sugar, it goes high very fast.)
- I dey wait make e come fast abeg make I go rest, — (JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting, I want it to come quick, I want to rest.)
Translations
- English: fast, quick
Adverb
Di way wey someting dey go quick.
- But person wey sabi type fit copy words fast fast. — (bbc__23328, __no translation__)
- Di tin dey spread fast fast. — (bbc__1857, __no translation__)
Translations
- English: fast
Noun
when people no dey chop because sey dem dey pray.
- Our tradition for my house na to break di fast wit dates , fruits and cold milkshake. — (bbc__79650, __no translation__)
- Muslims across di world dey observe Ramadan fast now. — (bbc__64490, __no translation__)
Verb
Make people no chop because dem dey pray.
- Oga Nabahani say pipo need to respect di month and odas wey dey fast. — (bbc__76791, __no translation__)
- Muslims fast don enta 10 days now so e remain about 19 or 20 days for di fasting month to end and for Sallah celebrations to start. — (bbc__69220, __no translation__)
Synonyms=
Antonyms
- [[
Translations
- English: to abstain from food