Difference between revisions of "fast"

Line 30: Line 30:
 
:* {{ux|dv|Di tin dey spread '''fast''' fast. |(bbc__1857, It spreads very quickly.)}}
 
:* {{ux|dv|Di tin dey spread '''fast''' fast. |(bbc__1857, It spreads very quickly.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''to show degree''
+
* English: ''very''
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 12:26, 4 February 2021

Naija

Etymology

From English: fast

Pronunciation

  • fâst

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 7
  • Frequency rank in NSC treebank: 901
  • Frequency in raw corpus: 207
  • Frequency rank in raw corpus: 1293


Adjective

Sey someting dey move quick.

  • Di tin dey spread fast fast.  — (bbc__1857,It spreads very fast.)
  • So something like eba, if you eat am, when your body want change am to sugar, e dey go high very fast.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__259, When you eat something like eba, when your body converts it to sugar, it goes high very fast.)
  • I dey wait make e come fast abeg make I go rest,  — (JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting, I want it to come quick, I want to rest.)


Translations

  • English: fast, quick

Adverb

Di way wey someting dey go quick.

  • But person wey sabi type fit copy words fast fast.  — (bbc__23328, Someone who is good at typing, will be able to copy words very fast.)
  • Di tin dey spread fast fast.  — (bbc__1857, It spreads very quickly.)

Translations

  • English: very

Noun

when people no dey chop because sey dem dey pray.

    • Our tradition for my house na to break di fast wit dates , fruits and cold milkshake.  — (bbc__79650, __no translation__)
    • Muslims across di world dey observe Ramadan fast now.  — (bbc__64490, __no translation__)

Verb

Make people no chop because dem dey pray.

    • Oga Nabahani say pipo need to respect di month and odas wey dey fast.  — (bbc__76791, __no translation__)
    • Muslims fast don enta 10 days now so e remain about 19 or 20 days for di fasting month to end and for Sallah celebrations to start.  — (bbc__69220, __no translation__)

Synonyms=

Antonyms

  • [[

Translations

  • English: to abstain from food