Difference between revisions of "fast"
(→Verb) |
|||
Line 41: | Line 41: | ||
Make people no chop because dem dey pray. | Make people no chop because dem dey pray. | ||
:* {{ux|dv| Oga Nababhani say pipo need to respect di month and odas wey dey '''fast'''. |(bbc__76791, Mr Nababhani said people need to respect the month and others who fast.)}} | :* {{ux|dv| Oga Nababhani say pipo need to respect di month and odas wey dey '''fast'''. |(bbc__76791, Mr Nababhani said people need to respect the month and others who fast.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Me I | + | :* {{ux|dv| Me I '''fast''' last week. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, I fasted last week.)}} |
===Synonyms==== | ===Synonyms==== |
Revision as of 12:45, 4 February 2021
Naija
Etymology
From English: fast
Pronunciation
- fâst
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 7
- Frequency rank in NSC treebank: 901
- Frequency in raw corpus: 207
- Frequency rank in raw corpus: 1293
Adjective
Sey someting dey move quick.
- Di tin dey spread fast fast. — (bbc__1857,It spreads very fast.)
- So something like eba, if you eat am, when your body want change am to sugar, e dey go high very fast. — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__259, When you eat something like eba, when your body converts it to sugar, it goes high very fast.)
- I dey wait make e come fast abeg make I go rest, — (JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting, I want it to come quick, I want to rest.)
Translations
- English: fast, quick
Adverb
Di way wey someting dey go quick.
- But person wey sabi type fit copy words fast fast. — (bbc__23328, Someone who is good at typing, will be able to copy words very fast.)
- Di tin dey spread fast fast. — (bbc__1857, It spreads very quickly.)
Translations
- English: very
Noun
When people no dey chop because sey dem dey pray.
- Our tradition for my house na to break di fast wit dates , fruits and cold milkshake. — (bbc__79650, It is a tradition in my house to break every fast with dates, fruits and cold milkshakes.)
- Muslims across di world dey observe Ramadan fast now. — (bbc__64490, Muslims across the world observes the Ramadan fast.)
Verb
Intransitive
Make people no chop because dem dey pray.
- Oga Nababhani say pipo need to respect di month and odas wey dey fast. — (bbc__76791, Mr Nababhani said people need to respect the month and others who fast.)
- Me I fast last week. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I fasted last week.)
Synonyms=
Antonyms
- [[
Translations
- English: to abstain from food