Difference between revisions of "fast"
(→Naija) |
|||
Line 20: | Line 20: | ||
:* {{ux|dv| So something like eba, if you eat am, when your body want change am to sugar, e dey go high very '''fast'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__259, When you eat something like eba, when your body converts it to sugar, it goes high very fast.)}} | :* {{ux|dv| So something like eba, if you eat am, when your body want change am to sugar, e dey go high very '''fast'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__259, When you eat something like eba, when your body converts it to sugar, it goes high very fast.)}} | ||
:* {{ux|dv|I dey wait make e come '''fast''' abeg make I go rest, |(JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting, I want it to come quick, I want to rest.)}} | :* {{ux|dv|I dey wait make e come '''fast''' abeg make I go rest, |(JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting, I want it to come quick, I want to rest.)}} | ||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''fast, quick'' | * English: ''fast, quick'' | ||
+ | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
Line 31: | Line 30: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''very'' | * English: ''very'' | ||
+ | |||
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Line 36: | Line 37: | ||
:* {{ux|dv| Our tradition for my house na to break di '''fast''' wit dates , fruits and cold milkshake. |(bbc__79650, It is a tradition in my house to break every fast with dates, fruits and cold milkshakes.)}} | :* {{ux|dv| Our tradition for my house na to break di '''fast''' wit dates , fruits and cold milkshake. |(bbc__79650, It is a tradition in my house to break every fast with dates, fruits and cold milkshakes.)}} | ||
:* {{ux|dv| Muslims across di world dey observe Ramadan '''fast''' now. |(bbc__64490, Muslims across the world observes the Ramadan fast.)}} | :* {{ux|dv| Muslims across di world dey observe Ramadan '''fast''' now. |(bbc__64490, Muslims across the world observes the Ramadan fast.)}} | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | *English: ''fast'' | ||
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Line 42: | Line 46: | ||
:* {{ux|dv| Oga Nababhani say pipo need to respect di month and odas wey dey '''fast'''. |(bbc__76791, Mr Nababhani said people need to respect the month and others who fast.)}} | :* {{ux|dv| Oga Nababhani say pipo need to respect di month and odas wey dey '''fast'''. |(bbc__76791, Mr Nababhani said people need to respect the month and others who fast.)}} | ||
:* {{ux|dv| Me I '''fast''' last week. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, I fasted last week.)}} | :* {{ux|dv| Me I '''fast''' last week. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, I fasted last week.)}} | ||
− | |||
===Synonyms=== | ===Synonyms=== | ||
* [[fasting]] | * [[fasting]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''to abstain from food'' | * English: ''to abstain from food'' |
Revision as of 12:48, 4 February 2021
Naija
Etymology
From English: fast
Pronunciation
- fâst
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 7
- Frequency rank in NSC treebank: 901
- Frequency in raw corpus: 207
- Frequency rank in raw corpus: 1293
Adjective
Sey someting dey move quick.
- Di tin dey spread fast fast. — (bbc__1857,It spreads very fast.)
- So something like eba, if you eat am, when your body want change am to sugar, e dey go high very fast. — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__259, When you eat something like eba, when your body converts it to sugar, it goes high very fast.)
- I dey wait make e come fast abeg make I go rest, — (JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting, I want it to come quick, I want to rest.)
Translations
- English: fast, quick
Adverb
Di way wey someting dey go quick.
- But person wey sabi type fit copy words fast fast. — (bbc__23328, Someone who is good at typing, will be able to copy words very fast.)
- Di tin dey spread fast fast. — (bbc__1857, It spreads very quickly.)
Translations
- English: very
Noun
When people no dey chop because sey dem dey pray.
- Our tradition for my house na to break di fast wit dates , fruits and cold milkshake. — (bbc__79650, It is a tradition in my house to break every fast with dates, fruits and cold milkshakes.)
- Muslims across di world dey observe Ramadan fast now. — (bbc__64490, Muslims across the world observes the Ramadan fast.)
Translations
- English: fast
Verb
Intransitive
Make people no chop because dem dey pray.
- Oga Nababhani say pipo need to respect di month and odas wey dey fast. — (bbc__76791, Mr Nababhani said people need to respect the month and others who fast.)
- Me I fast last week. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I fasted last week.)
Synonyms
Translations
- English: to abstain from food