Difference between revisions of "fasting"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Condition where person no go chop food.
+
* Wetin happen wey be sey person or people gree sey de no go chop because of someting.  
:* {{ux|dv| Our church get '''fasting''' tomorrow.|( NSC_There's a fasting at my church tomorrow.)}}
+
:* {{ux|dv| Our church get '''fasting''' tomorrow.|(There's a fast at my church tomorrow.)}}
 
:* {{ux|dv| E no say eh make we con go dey do '''fasting''', and prayer, |(BEN_20_Fasting_DG__30, He didn't say we should partake in fasting and praying.)}}
 
:* {{ux|dv| E no say eh make we con go dey do '''fasting''', and prayer, |(BEN_20_Fasting_DG__30, He didn't say we should partake in fasting and praying.)}}
 
:* {{ux|dv| Na Mondays and Thursdays dem dey normally do their '''fasting'''. |(jw__29357, They fast on Mondays and Thursdays.)}}
 
:* {{ux|dv| Na Mondays and Thursdays dem dey normally do their '''fasting'''. |(jw__29357, They fast on Mondays and Thursdays.)}}
====Derived forms====
+
====Related forms====
 
* [[fast]]
 
* [[fast]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''fasting''
+
* English: ''fast''
 
 
===Verb===
 
Make person no chop for some time.
 
:* {{ux|dv| Even if na to go '''fasting''', I go go '''fasting'''. |(LAG_19_Nepa-Wahala_DG__11, If it is about fasting, I will fast.)}}
 
:* {{ux|dv| Many pipo dey use '''fasting''' time to read Quran |(bbc__65553, Many people use the fasting period to read the Quran.)}}
 
====Translations====
 
* English: ''fasting''
 

Latest revision as of 12:01, 5 May 2023

Naija

Etymology

From English: fasting

Pronunciation

  • fástìŋ

Play Play

Noun

  • Wetin happen wey be sey person or people gree sey de no go chop because of someting.
  • Our church get fasting tomorrow.  — (There's a fast at my church tomorrow.)
  • E no say eh make we con go dey do fasting, and prayer,  — (BEN_20_Fasting_DG__30, He didn't say we should partake in fasting and praying.)
  • Na Mondays and Thursdays dem dey normally do their fasting.  — (jw__29357, They fast on Mondays and Thursdays.)

Related forms

Translations

  • English: fast