Difference between revisions of "fasting"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * ramadan 0.72 78, easter 0.70 53, celebration 0.68 118, christmas 0.68 161, quran 0.63 15, thanksgiving 0.62 18, period 0.61 333, celebratio...")
 
 
(13 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* ramadan 0.72 78, easter 0.70 53, celebration 0.68 118, christmas 0.68 161, quran 0.63 15, thanksgiving 0.62 18, period 0.61 333, celebrations 0.60 43, following 0.60 74
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English fasting
+
From English: ''fasting''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-fasting.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fasting.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fasting.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fasting.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 2876
 
* Frequency in raw corpus: 60
 
* Frequency rank in raw corpus: 2820
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
fasting: a fast -- Definition in Naija?
+
* Wetin happen wey be sey person or people gree sey de no go chop because of someting.
 
+
:* {{ux|dv| Our church get '''fasting''' tomorrow.|(There's a fast at my church tomorrow.)}}
 
+
:* {{ux|dv| E no say eh make we con go dey do '''fasting''', and prayer, |(BEN_20_Fasting_DG__30, He didn't say we should partake in fasting and praying.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:* {{ux|dv| Na Mondays and Thursdays dem dey normally do their '''fasting'''. |(jw__29357, They fast on Mondays and Thursdays.)}}
#: {{ux|dv|Our church get '''fasting''' tomorrow.|no translation}}
+
====Related forms====
# - (frequency:12)
+
* [[fast]]
#: {{ux|dv|'''Fasting''' dey sweet and dey easy as di week dey go. |(bbc__48729, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For Islam, we believe say '''fasting''' na for only God. |(bbc__50227, __no translation__)}}
 
# case (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Convert am to '''fasting'''. |(BEN_20_Fasting_DG__74, Converting it into fasting.)}}
 
#: {{ux|dv|E show you di level wey we dey as '''fasting''' dey come. |(bbc__710, __no translation__)}}
 
# det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Na hungry na im dey make dat '''fasting''' dey come by force. |(BEN_20_Fasting_DG__64, Actually, hunger forces people to fast.)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''fasting''' dey start from November 25 reach di day before Christmas. |(bbc__60156, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|E no say eh make we con go dey do '''fasting''', and prayer, |(BEN_20_Fasting_DG__30, He didn't say eh we should start fasting and praying.)}}
 
#: {{ux|dv|Shebi na person call wey talk sey im want go do '''fasting''' and prayer. |(IBA_39_Easter-Preparations_DG__75, Wasn't it someone who called who said they want to do fasting and prayer ?)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Im add say na special prayers and '''fasting''' suppose happen for di people of di Democratic Republic of Congo and South Sudan. |(bbc__58129, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|BAYELSA STATE GOVERNMENT Bayelsa State gofment don call on all dem citizens to do prayer and '''fasting''' from Monday, 1st of July to Wednesday, 3rd fof July. |(bbc__18197, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na Mondays and Thursdays dem dey normally do their '''fasting'''. |(jw__29357, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|From di beginning no be say I disrespect di Emir or Sultan, na just say we start our '''fasting''' a day after wey mean say we go finish a day after oda pipo. Dis na wetin Imam Usman yan. |(bbc__2997, __no translation__)}}
 
# acl:relcl-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di '''fasting''' wey God know and go accept na di one wey majority of pipo dey do in line wit wetin dia leader  announce. |(bbc__1486, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|President of Egypt Football Association  Hany Abo Rida, tok say di '''fasting''' wey dem do before di World Cup affect dem well well for Russia. |(bbc__54591, __no translation__)}}
 
# case-compound (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Tins you suppose know about Ramadan '''fasting''' |(bbc__94114, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|All major religious duties like Ramadan '''fasting''', Hajj and Eid celebrations dey depend on moon sightings. |(bbc__14100, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonymes====
 
* ramadan 0.72 78, easter 0.70 53, celebration 0.68 118, christmas 0.68 161, quran 0.63 15, thanksgiving 0.62 18, period 0.61 333, celebrations 0.60 43, following 0.60 74
 
 
 
====Antonymes====
 
* ramadan 0.72 78, easter 0.70 53, celebration 0.68 118, christmas 0.68 161, quran 0.63 15, thanksgiving 0.62 18, period 0.61 333, celebrations 0.60 43, following 0.60 74
 
 
 
====Translations====
 
* English: a fast
 
 
 
 
 
 
 
===Verb===
 
fasting: no definition, fast.PRS.PTCP -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# - (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|Even if na to go '''fasting''', I go go '''fasting'''. |(LAG_19_Nepa-Wahala_DG__11, Even if it is to go fasting, I will go fasting.)}}
 
#: {{ux|dv|Many pipo dey use '''fasting''' time to read Quran |(bbc__65553, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Convert am to '''fasting'''. |(NST_cleaned__6944, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Police don free German wey dem kidnap Ramadan: Wetin market pipo dey expect as '''fasting''' wan start |(bbc__82422, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Now '''fasting''', and prayer to me, I dey, na, we, na ordinance for di disobedience, for doing di right thing, |(BEN_20_Fasting_DG__31, Now, fasting and prayer, to me, I am... is... we... it's an ordinance for the disobedience, for doing the right thing.)}}
 
#: {{ux|dv|If you dey do di right thing, you no go do long time '''fasting''', and prayer, but dese days now, wetin we dey see now, |(BEN_20_Fasting_DG__33, If you are doing the right thing, you will not do long fasting and praying but nowadays, what do we see now ?)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
* [[fasting period|fasting period]]
 
 
 
#: {{ux|dv|E advise Nigerians say make dem use di fasting period take think and do beta tins through promoting peaceful living. |(bbc__43867, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di truth be say, money no dey pipo hand so I no dey expect more sale for dis fasting period, because most of my customers now dey always chop credit. |(bbc__1885, __no translation__)}}* [[fasting time|fasting time]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Many pipo dey use fasting time to read Quran |(bbc__65553, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Many pipo dey use fasting time to read Quran Na time to get close to God |(bbc__65554, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonymes====
 
* ramadan 0.72 78, easter 0.70 53, celebration 0.68 118, christmas 0.68 161, quran 0.63 15, thanksgiving 0.62 18, period 0.61 333, celebrations 0.60 43, following 0.60 74
 
 
 
====Antonymes====
 
* ramadan 0.72 78, easter 0.70 53, celebration 0.68 118, christmas 0.68 161, quran 0.63 15, thanksgiving 0.62 18, period 0.61 333, celebrations 0.60 43, following 0.60 74
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, fast.PRS.PTCP
+
* English: ''fast''

Latest revision as of 12:01, 5 May 2023

Naija

Etymology

From English: fasting

Pronunciation

  • fástìŋ

Play Play

Noun

  • Wetin happen wey be sey person or people gree sey de no go chop because of someting.
  • Our church get fasting tomorrow.  — (There's a fast at my church tomorrow.)
  • E no say eh make we con go dey do fasting, and prayer,  — (BEN_20_Fasting_DG__30, He didn't say we should partake in fasting and praying.)
  • Na Mondays and Thursdays dem dey normally do their fasting.  — (jw__29357, They fast on Mondays and Thursdays.)

Related forms

Translations

  • English: fast