Difference between revisions of "fear"

m (Conversion script moved page Fear to fear: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* shame 0.72 251, worry 0.64 960, vex 0.63 1206, hungry 0.61 182, shout 0.59 350, believe 0.57 1742, laugh 0.57 233, blame 0.56 265, tink 0.55 588
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English fear
+
From English: ''fear''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* fjɛ̂
 
* fjɛ̂
Line 17: Line 13:
 
* Frequency rank in raw corpus: 317
 
* Frequency rank in raw corpus: 317
  
The word is used more in written texts than orally.
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
fear: a feeling of danger -- Definition in Naija?
+
When person tink sey someting bad go happen.
 
 
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|Na '''fear''' make you dey run so o.|no translation}}
 
# - (frequency:42)
 
#: {{ux|dv|Only say '''fear''' no dey gree me tell person. |(deuber__5720, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E go make me feel '''fear''' and no dey comfortable. |(bbc__79022, __no translation__)}}
 
# det (frequency:28)
 
#: {{ux|dv|but di '''fear''' too much |(deuber__1199, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|This '''fear''' na inside am e dey. |(katakata__539, __no translation__)}}
 
# case (frequency:21)
 
#: {{ux|dv|I bin dey '''fear''' live in '''fear'''. |(bbc__1290, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Allen no tell her family about di attack because of '''fear''' |(bbc__14170, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Serious '''fear''' don full my body, |(jw__31994, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|cause serious '''fear''' inside community wey people dey live; |(bbc__102361, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|'''Fear''' of attack |(bbc__48824, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She also advise make pipo get '''fear''' of god, dey pray and no dey lazy. |(bbc__88314, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Research don show say 90 percent of mental health palava na pipo wey dey suffer depression and '''fear''', according to Centre for Mental Health Research and Initiative. |(bbc__85013, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ignatius Kaigama, wey carry di bishops go di Presidential Villa, Abuja, talk say after three years of Buhari government, dem regret say na so-so suffer-suffer of poverty, hunger, insecurity, violence and '''fear''', full di country. |(bbc__37449, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Mr Hariri talk say Iran dey plant '''fear''' and destruction for plenty countries, even Lebanon. |(bbc__68280, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis pneumonic plague dey cause '''fear''' and panic, sotey chemists don full with people wey dey find antibiotics and face masks. |(bbc__42500, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|E say family di '''fear''' say e don die as tori for mass grave di waka. |(bbc__45453, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|A '''fear''' for ma life as I give statement under torture and for dat kain situation you di accept even weti weh you no do, Aselecha explain. |(bbc__1027, __no translation__)}}
 
# case-conj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|According to oga Momodu, pipo dey ginger because of '''fear''' and suspicion, wey dem get about di whole mata. |(bbc__12102, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But, most of dis cases no dey record becos pipo wey dey suffer from am no dey gree report for hospital sake of '''fear''' and shame. |(bbc__23863, __no translation__)}}
 
# conj-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|For Muea road deh discover die body and resident say all man don vanish as deh di '''fear''' say army go fit kam back for revenge. |(bbc__50477, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di one wey worry pipo pass according to Dikwa, na di '''fear''' and harassment wey dem dey create for pipo mind wen dem dey march. |(bbc__36776, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Tori be say na di '''fear''' of di Jungelers dey keep Jammeh in control of Gambia. |(bbc__95199, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Meanwhile, di '''fear''' of sey Nigerians no go patronise you, sey, na di Obodo Oyinbo pattern dey want patronise. |(NST_cleaned__7050, __no translation__)}}
 
# acl-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di '''fear''' of being on di wrong side of di law go put everyone in check, according to Akinboboye. |(bbc__34380, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Katakata don take chair shiddon for Anglophone regions dem since 2016, some pikin dem di '''fear''' for go school, deh don burn school and government forces di fight with secessionist di make life difficult for young pipo. |(bbc__62021, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|One kind '''fear''' just come enter their body. |(jw__36840, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Anita, wey dey 75 years get that kind '''fear''' before. |(jw__16970, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na my '''fear''' be dat o, |(NST_cleaned__15838, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Inside statement wey im release, di traditional ruler express im '''fear''' say bandits, kidnappers and kili-kili pipo don take over di south west region. |(bbc__60243, __no translation__)}}
 
  
 +
#: {{ux|dv| Na '''fear''' make you dey run so o.|(Egbokhare_2020, You are running because you are afraid.)}}
 +
#: {{ux|dv| Only say '''fear''' no dey gree me tell person. |(deuber__5720, I could not tell you because I was scared.)}}
 +
#: {{ux|dv| Allen no tell her family about di attack because of '''fear''' |(bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)}}
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
+
* [[fear fear]]
 
 
====Synonyms====
 
* shame 0.72 251, worry 0.64 960, vex 0.63 1206, hungry 0.61 182, shout 0.59 350, believe 0.57 1742, laugh 0.57 233, blame 0.56 265, tink 0.55 588
 
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* shame 0.72 251, worry 0.64 960, vex 0.63 1206, hungry 0.61 182, shout 0.59 350, believe 0.57 1742, laugh 0.57 233, blame 0.56 265, tink 0.55 588
+
* [[mind]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: a feeling of danger
+
* English: ''fear, terror''
 
 
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
fear: to be afraid of something -- Definition in Naija?
+
Make person dey tink bad ting for mind.
 
+
#: {{ux|dv|I no dey '''fear''' you.|( NSC_2020, I am not scared of you.)}}
 
+
#: {{ux|dv| Na im make dem dey '''fear''' us. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are afraid of us.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#: {{ux|dv| Joseph comot '''fear''' for mind go meet Pilate. |(jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )}}
#: {{ux|dv|I no dey '''fear''' you.|no translation}}
 
# - (frequency:136)
 
#: {{ux|dv|'''Fear''' |(jw__10552, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Fear''' don full. |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__23, Fear was full.)}}
 
# mark (frequency:41)
 
#: {{ux|dv|Cure for '''fear''' |(bbc__26544, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You no just need to '''fear''', |(jw__47769, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|No '''fear'''. |(IBA_22_School-Children_DG__180, Don't be afraid.)}}
 
#: {{ux|dv|No '''fear''', no '''fear'''. |(IBA_22_School-Children_DG__187, Don't be afraid, don't be afraid.)}}
 
# obj (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|'''Fear''' am? |(deuber__6536, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Why we no suppose '''fear''' people wey don die? |(jw__46954, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Why we no need to '''fear''' Satan? |(jw__46952, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Jesus talk sey: ‘No '''fear''' people. |(jw__27198, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|Na im make dem dey '''fear''' us. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are afraid of us.)}}
 
#: {{ux|dv|Na so im pikin them dey '''fear''' am. |(katakata__533, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Joseph comot '''fear''' for mind go meet Pilate. |(jw__17529, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin go help you comot '''fear''' for your mind? |(jw__42156, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|I sup~, I '''fear''', |(NST_cleaned__7841, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sometimes, body fit tire you or something fit make you '''fear'''. |(jw__33024, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|E come start to dey '''fear'''. |(jw__29992, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Person wey dey '''fear''', dey stigmatise people. |(bbc__17135, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|We no go need to come dey '''fear''', |(jw__40186, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na the truth no dey make us dey '''fear'''. |(jw__26227, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|But e still get other things for life wey fit make person '''fear''' or worry. |(jw__7935, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Since na '''fear''' make Nicodemus come meet Jesus for night, the way Jesus take end the discussion really make sense. |(jw__32138, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|But '''fear''' no stop school, anoda mami say, na shop deh bi lock for ghost town but we di send pikin dem for school. |(bbc__22691, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Things like: To dey '''fear''' people, '''fear''' sey we fit die, '''fear''' sey people go suffer us and any other thing to put '''fear''' for our body. |(jw__31336, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|E dey use lie lie and '''fear'''. |(jw__39892, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|What if we dey shame or '''fear''' or e dey hard us to tell dem wetin we believe? |(jw__29340, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|All the things wey dey make us '''fear''' today no go dey again. |(jw__1220, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We dey for middle, goment di tell we say if we no go for school we don resign, and Ambazonia fighters di threaten we if we go teach, na so one teacher tok dia '''fear''' for BBC News Pidgin. |(bbc__6643, __no translation__)}}
 
 
 
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
+
*[[fear fear]]
 
 
====Synonyms====
 
* shame 0.72 251, worry 0.64 960, vex 0.63 1206, hungry 0.61 182, shout 0.59 350, believe 0.57 1742, laugh 0.57 233, blame 0.56 265, tink 0.55 588
 
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* shame 0.72 251, worry 0.64 960, vex 0.63 1206, hungry 0.61 182, shout 0.59 350, believe 0.57 1742, laugh 0.57 233, blame 0.56 265, tink 0.55 588
+
* [[mind]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to be afraid of something
+
* English: ''fear''

Revision as of 15:32, 4 February 2021

Naija

Etymology

From English: fear

Pronunciation

  • fjɛ̂

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 14
  • Frequency rank in NSC treebank: 582
  • Frequency in raw corpus: 1170
  • Frequency rank in raw corpus: 317


Noun

When person tink sey someting bad go happen.

  1. Na fear make you dey run so o.  — (Egbokhare_2020, You are running because you are afraid.)
    Only say fear no dey gree me tell person.  — (deuber__5720, I could not tell you because I was scared.)
    Allen no tell her family about di attack because of fear  — (bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: fear, terror


Verb

Make person dey tink bad ting for mind.

  1. I no dey fear you.  — ( NSC_2020, I am not scared of you.)
    Na im make dem dey fear us.  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are afraid of us.)
    Joseph comot fear for mind go meet Pilate.  — (jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: fear