fear

Naija

Etymology

From English: fear

Pronunciation

  • fjɛ̂

Play Play

Noun

  • Di way wey person dey reason dey bad ting go happen.
  • Na fear make you dey run so o.  — (You are running because you are afraid.)
  • Only sey fear no dey gree me tell person.  — (deuber__5720, Just that I couldn't speak out because I was afraid.)
  • Allen no tell her family about di attack because of fear.  — (bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)
  • Joseph comot fear for mind go meet Pilate.  — (jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: fear, terror

Verb

  1. Make person dey reason sey bad ting go happen.
    • No dey fear. If e open eye for you open eye for am.  — (Don’t be afraid. If He/She is aggressive to you, get aggresive right back to him/her.)
    • No fear. Noting go happen. Laslas, dat day go come.  — (Don’t be afraid. Nothing will happen. Eventually, that day will come.)
  2. Make person dey reason sey person go do am bad ting.
    • I no dey fear you.  — (I am not scared of you.)
  • Na im make dem dey fear us.  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are scared of us.)

Related forms

Translations

  • English: fear