Difference between revisions of "fine"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 22: | Line 22: | ||
* English: ''fine'' | * English: ''fine'' | ||
+ | ===Verb=== | ||
+ | * Make de tell person make e pay money because e don do wetin e no suppose do. | ||
+ | :* {{ux|dv| If you drive for dat lane de go '''fine''' you. |(NSC_2021, If you drive on that lane, you'll be fined.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| E go dey show imsef for dat meeting, no be im de '''fine''' am better money. Im body never come down now? |(NSC_2021, He was showing off at the meeting and the he was fined a lot of money. Isn't he better behaved now?)}} | ||
+ | ===Translation=== | ||
+ | * English: ''fine'' | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
Line 35: | Line 41: | ||
* [[wowo]] | * [[wowo]] | ||
− | ====Translations==== | + | ====Translations==== |
* English: beautiful, handsome, pretty | * English: beautiful, handsome, pretty |
Revision as of 15:16, 30 July 2021
Naija
Etymology
From: English fine
Pronunciation
- fáìn
Noun
- Money wey person dey pay because e don do wetin e no suppose do.
- Goment later reduce di fine to 1.7billion dollars. — (bbc__54496. The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)
- Di new bridge dem make fine well well. — (NSC_Legbeti_2021, The new bridge they've constructed is really nice.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: fine
Verb
- Make de tell person make e pay money because e don do wetin e no suppose do.
- If you drive for dat lane de go fine you. — (NSC_2021, If you drive on that lane, you'll be fined.)
- E go dey show imsef for dat meeting, no be im de fine am better money. Im body never come down now? — (NSC_2021, He was showing off at the meeting and the he was fined a lot of money. Isn't he better behaved now?)
Translation
- English: fine
Adjective
- Make person or someting make sense.
- Di babe too fine. — (Egbokhare_2020. The babe is beautiful.)
- And guy dey also find babe wey fine. — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: beautiful, handsome, pretty