Difference between revisions of "fine"
(→Verb) |
|||
(12 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
* fáìn | * fáìn | ||
<sm2>Pcm-ng-fine.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fine.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-fine.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-fine.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Noun=== |
− | * | + | * Money wey person dey pay because dem punish am because e don do wetin e no suppose do. |
− | + | :* {{ux|dv|Goment later reduce di '''fine''' to 1.7billion dollars. |(bbc__54496, The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)}} | |
− | * | ||
− | |||
− | === | + | ====Synonyms==== |
− | * | + | * [[levy]] |
− | :* {{ux|dv| | + | ====Antonyms==== |
− | :* {{ux|dv| | + | * [[dash]] |
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''fine'' | ||
+ | |||
+ | ===Verb=== | ||
+ | * Make de tell person make e pay money as punishment because e don do wetin e no suppose do. | ||
+ | :* {{ux|dv| If you drive for dat lane de go '''fine''' you. |(If you drive on that lane, you'll be fined.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| E go dey show imsef for dat meeting, no be im de '''fine''' am better money. Im body never come down now? |(He was showing off at the meeting and the he was fined a lot of money. Isn't he better behaved now?)}} | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''fine'' | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | * Make person or someting dey catch for eye. |
− | :* {{ux|dv|Di babe too '''fine'''.|( | + | :* {{ux|dv|Di babe too '''fine'''.|(The babe is beautiful.)}} |
− | + | :* {{ux|dv|And guy dey also find babe wey '''fine'''.|(BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)}} | |
− | :* {{ux|dv|And guy dey also find babe wey '''fine''' | + | :* {{ux|dv|Di new bridge dem make '''fine''' [[well well]]. |(The new bridge they've constructed is really nice.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | :* {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | [[fine fine]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[set]] | * [[set]] | ||
Line 37: | Line 41: | ||
* [[wowo]] | * [[wowo]] | ||
− | ====Translations==== | + | ====Translations==== |
* English: beautiful, handsome, pretty | * English: beautiful, handsome, pretty |
Latest revision as of 11:04, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: English fine
Pronunciation
- fáìn
Noun
- Money wey person dey pay because dem punish am because e don do wetin e no suppose do.
- Goment later reduce di fine to 1.7billion dollars. — (bbc__54496, The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: fine
Verb
- Make de tell person make e pay money as punishment because e don do wetin e no suppose do.
- If you drive for dat lane de go fine you. — (If you drive on that lane, you'll be fined.)
- E go dey show imsef for dat meeting, no be im de fine am better money. Im body never come down now? — (He was showing off at the meeting and the he was fined a lot of money. Isn't he better behaved now?)
Translation
- English: fine
Adjective
- Make person or someting dey catch for eye.
- Di babe too fine. — (The babe is beautiful.)
- And guy dey also find babe wey fine. — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)
- Di new bridge dem make fine well well. — (The new bridge they've constructed is really nice.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: beautiful, handsome, pretty